U Go Holla

Album cover art for "U Go Holla" by Shaydee & Burna Boy

Shaydee & Burna Boy - Pop

U Go Holla

2 Plays

Duration: 3:16

Lyrics

Oh nananana Shaydee on the sing o Dem be dey say me o gbadun Dem be dey say I dey gbana Dem be dey say I dey go slow Dem be dey san a the koko Oh nananana Any one hear me baba rere Fire don test me ema saare Everything I do yeah I must turn it to God yeah I stand up for my head oo Never ever backdown for my fight oo Am standing standing for my life oo Ho Lord eh, Ho Lord eh If you see many things wey dey happen for the street o Omo you go halla Say if you hear many things wey dey happen for the back o Omo you go halla I know you go halla Oh no no no you go halla Ehh yeah yeah you go halla Oh no no you go halla E ba mi ti won bota, ti won bota Dey never fit take you dream I give dem matter Matter, you know say that na confirm matter Any one like me no dey kill em matter Shawty lomo yen, omo sha lo lo lo I never see some people dem know Omo sa lo lo lenkan Oyah come and party So fe ba mi party Sebi we go dey tonight e Moni versece Ani sege barabo Won fe bobo sap o Dem wan commit atrocity Dem want to kill my melody Yeah won le fi wa saako Won le fi wa demo Awon naa re oo, a ju bayi na lo Yeah won le fi wa saako Won le fi wa demo Awon naa re oo, a ju bayi na lo If you see many things wey dey happen for the street o Omo you go halla Say if you hear many things wey dey happen for the back o Omo you go halla I know you go halla Oh no no no you go halla Ehh yeah yeah you go halla Oh no no you go halla Many many things eh oh na many many things ah Say many many things ah Oh dey yarn many things oh Many many things eh oh na many many things ah Say many many things ah Oh dey yarn many things oh If you see many things wey dey happen for the street o Omo you go halla Say if you hear many things wey dey happen for the back o Omo you go halla I know you go halla Oh no no you go halla Ehh yeah yeah you go halla Oh no no you go halla

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Producers
  • Spax (Producer)