Sweet Like Rihanna

Album cover art for "Sweet Like Rihanna" by Shaydee & 2Baba

Shaydee & 2Baba - Pop

Sweet Like Rihanna

2 Plays

Lyrics

Ohhh eh na na Shaydee, oh na na Oh yeah yeah, 2baba dey here sef Oh na na na oh oh oh Shaydee on the sing oh Say she sweet like Rihanna Say na you my eyes dey see girl girl Baby you I desire And with you girl I wanna be Anywhere you go amma follow Anywhere you dey I go tasi you Sweet like rihanna Say baby girl I go do you right Cause I wanna love you till the end I know you hurt so many times Promises they never ever keep Hold me girl come hold me down Don't leave me darling would you stay around Looking back you own me now You the one wey I dey find Say I believe in love baby do you comprehend Cause I believe in love Baby let me hold your hand girl yeah And I need to love, see I just can't deny Cause you the one I love You set my soul on fire, for real Say she sweet like Rihanna Say na you my eyes dey see girl girl Baby you I desire And with you girl I wanna be Anywhere you go amma follow Anywhere you dey I go tasi you Sweet like rihanna Oh no eh Everything that I want you to be You be everything wey {?} say dem send you to me Cause you be proper angel Ain't nobody wey no gel with you They have to send them to hell Cause me and you is what we need in our life Me and you our loving can end a strike We spread our wings and we go fly anywhere Fly so far where bad belle no go there Who be the man wey no see your face Wey no respect you, wey no look you as ah god Who be the man wey no see you for kitchen dey look your waist Dey let your waist throw waste Ah ah I say no shagidili My and shaydee dey for here but noshagidili Just an expression of my feelings Just wan know how you are feeling I say you hot like Rihanna Fire dey for your head oo You hotter than fire No be small thing See as I dey here See as am looking at you everyday I love you everyday I love you everyday} She sabi whine am, she sabi move You see my African girl she sabi guru Cause she go all night am feeling all right Cause am a victim of her love She sabi whine am she sabi groove You see my African girl she sabi groove She gonna make me wanna stay I like it when she move Say she sweet like Rihanna Say na you my eyes dey see girl girl Baby you I desire And with you girl I wanna be Anywhere you go amma follow Anywhere you dey I go tasi you Sweet like rihanna

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Producers
  • Dapiano