Wonders

Album cover art for "Wonders" by Shatta Wale & Olamide

Shatta Wale & Olamide - Rap, Pop

Wonders

0 Plays

View Album

Lyrics

[Intro: Shatta Wale & Olamide] Wonders, Wonders, Wonders I say ego dey happen oo ey Champion Baddo! Shatta Wale! [Hook: Shatta Wale] Wonders, wonders I say dem never see wonders Wonders, wonders Champion, wonders [Verse 1: Shatta Wale] Me first, me first Who you dey compete? Who cares? I be dis, I be dat Forget all of dem, dem be school girls Naa Fofo, cream breast If Shatta no dey, no press Yes ebe your same padi, ebe your same natty Dis no be new dress [Hook: Shatta Wale] Wonders, wonders I say dem never see wonders Wonders, wonders Champion, wonders [Verse 2: Olamide] Ay, wonders, wonders 1805, and you're oldest Champion world best God's plan awale follow first Bidri, homie one dance Omo ase wo, where the fuckers? Wey dey sofi sela boti broadcast Money kpe ni duro boti podcast Ama wo pi ni me me lose guard Ama Ghana she dey shey booty pap Shatta Wale, tuwale Awolologom badda wale At sixteen wetin wan stress Mozi hustle bi de gon biti nineteen Wode next year, wit ma tag team Mokohob zab ni, mo dem Gbati [Hook: Shatta Wale] Wonders, wonders I say dem never see wonders Wonders, wonders Champion, wonders Wonders, wonders I say dem never see wonders Wonders, wonders Champion, wonders [Verse 3: Shatta Wale] Militant, militant Everybody know, Shatta Wale militant Mi nuh wan kill ah man Ah mi seh mi nuh wan kill ah man Fi' show miracle, Hallelujah dis ah mi tabernacle Show me money mek I show you vault Show me love mek I show you God [Hook: Shatta Wale] Wonders, wonders I say dem never see wonders Wonders, wonders Champion, wonders Wonders, wonders I say dem never see wonders Wonders, wonders Champion, wonders [Verse 4: Olamide] Oya I wan dance, oya I wan dance Big bobi and a big nyaash (nyaash, nyaash) Oya big bobi and a big nyaash (aash, aash) I be ashawo but I get class (class, class) And I no dey worry cuz I get cash (cash, cash) If you feel the rhythm oya follow match (match, match) Wo dey play me like football match (match, match) 'cuz all my guys dem be bad guys (guys, guys) When we go to Ghana we dey learn dance (dance, dance) When we dey SA we dey press nyaash (nyaash, nyaash) No dey joke with my numbers I know maths (maths, maths) They dey want to speed but no gas (gas, gas) Abeg chop this beat with cutlass (lass, lass) Light skin wey dey inside show glass (glass, glass) You no dey look face 'cuz of sunglasses (glasses, glasses) But I know what goes when I come pass (pass, pass) Girls in Accra too dey do dat thing (dat ting, dat ting) Guys in Naija still like dat thing (dat ting, dat ting) Boys in Tamale too dey do their thing (their ting, their ting)

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Writers
  • Shatta Wale
  • Olamide