Richest Man in Babylon

Album cover art for "Richest Man in Babylon" by Shatta Wale

Shatta Wale - Pop

Richest Man in Babylon

0 Plays

Duration: 3:18

View ArtistView Album

Lyrics

Pah Pah Pah Pah 1don Nawtiboi As my mind dey burn like lava Adey on my way to the Khaba Adey Bolga See me adey reason Yeah anor dey watch nobody DP Only my computer we nor watch tv Yeah anor go make hunger kill me Kɛ ona mi millionaire more reasons Star nor be everybody dey see me Solash kɛ Salty kɛɛ amɛ shiii mi Five months wɔ shɛle ko yaa bi bingi See me adey do things wey ebi my business Yeah you nor see the system killing us What be our own dem never giving us But we nor dey watch dema silliness See dem dey watch we spend our millions At de end of de day they dey call we criminals Adabraka boy nobody go fi bully us I want to be like SLG my godfather Richest man in Babylon We nor dey gree like that Richest man in Babylon We dey do things we understand Richest man in Babylon We nor dey gree like that Richest man in Babylon We dey do things we understand Kumɔ 12 oclock we only wake up for the paper Like spiritualist we dey conjure Jehovah We go end well nothing here go be fatal Atadeka wɔn driving kɛ ya Keta Anor be nobody pikin Don't give me pampers Highly inflammable Careful of my tankers We taking out of the dark better thank us Shatta Movement you know see full of SHATTAS Onyɛɛɛ ojofoi kwɛmɔ lɛ alaŋta From we di ghetto youth wan di answer These days money be big matter Who go teach we to go for the fat one Come make everybody gather round Juwaid teach me so I get de plan We for unite oo hand in hand Dem for dey mention your name in Bank Richest man in Babylon We nor dey gree like that Richest man in Babylon We dey do things we understand Richest man in Babylon We nor dey gree like that Richest man in Babylon We dey do things we understand Adey Bolga See me adey reason Yeah anor dey watch nobody DP Only my computer we nor watch tv Yeah anor go make hunger kill me Kɛ ona mi millionaire more reasons Star nor be everybody dey see me Solash kɛ Salty kɛɛ amɛ shiii mi Five months wɔ shɛle ko yaa bi bingi See me adey do things wey ebi my business Yeah you no see de system killing us What be our own dem never giving us But we nor dey watch dema silliness See dem dey watch we spend our millions At de end of de day they dey call we criminals Adabraka boy nobody go fi bully us I want to be like SLG my godfather Richest man in Babylon We nor dey gree like that Richest man in Babylon We dey do things we understand Richest man in Babylon We nor dey gree like that Richest man in Babylon We dey do things we understand Curated by Lexy

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Writers
  • Shatta Wale