Bend Over

Album cover art for "Bend Over" by Shatta Wale

Shatta Wale - Pop, Ghana

Bend Over

0 Plays

View ArtistView Album

Lyrics

[Intro:] My lady, my lady oo my lady yeah (my lady) Champion [Verse 1:] Baby eyyy You go make adey feel free like holiday Because of you, baby I relocate oo All for you, notin' ano go take oo Lai, lai Lai, lai Baby me ano be like dem guys Treat me right, all di time Baby I say your security tight Ano care if you dey BHIM Nation (BHIM Nation) Maybe you fit dey Sark Nation (Sark Nation) You go love me oo, I go make you [Hook:] Shatta Movement baby, eyy Bend over and take it Take it for me 'cuz I'm in love, lo-lo-lo-lo-love Lo-lo-lo-lo-love, lo-lo-lo-lo-love Lo-lo-lo-lo-love, lo-lo-lo-lo-love (Love with you my baby) [Verse 2:] Baby don't fear no, baby don't fear no Wɔ sɛ wɔbaa na noko, Wɔ sɛ wɔbaa na noko Baby this your love, is so interesting If you say you love me, baby I love you If I close my eyes, only you adey see Kɛ mayɛ han bo, don't bargain Haani onu ko yɛ Willy Wonker yeh Mi sumɔ eyɛ sɛkɛ mi, wɔ kɛ majey Baby no be today wey I start parade Millions, inna di bank So baby you no get problem [Hook:] Shatta Movement baby, eyy Bend over and take it Take it for me 'cuz I'm in love, lo-lo-lo-lo-love Lo-lo-lo-lo-love, lo-lo-lo-lo-love Lo-lo-lo-lo-love, lo-lo-lo-lo-love (Love with you my baby) [Verse 3:] Baby eyyy You go make adey feel free like holiday Because of you, baby I relocate oo All for you, notin' ano go take oo Lie, lie Lie, lie Baby me ano be like dem guys Treat me right, all di time Baby I say your security tight Ano care if you dey BHIM Nation (BHIM Nation) Maybe if you dey Sark Nation (Sark Nation) You go love me oo, I go make you [Hook:] Shatta Movement baby, eyy Bend over and take it Take it for me 'cuz I'm in love, lo-lo-lo-lo-love Lo-lo-lo-lo-love, lo-lo-lo-lo-love Lo-lo-lo-lo-love, lo-lo-lo-lo-love (Love with you my baby) Shatta Movement baby, eyy Bend over and take it Take it for me 'cuz I'm in love, lo-lo-lo-lo-love Lo-lo-lo-lo-love, lo-lo-lo-lo-love Lo-lo-lo-lo-love, lo-lo-lo-lo-love (Love with you my baby)

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Writers
  • Shatta Wale