Incoming

Album cover art for "Incoming" by Shatta Wale

Shatta Wale - Rap, Ghana

Incoming

0 Plays

Duration: 2:42

View ArtistView Album

Lyrics

All chase is my peace of mind E get some things that I don't subscribe Bad from time for a long long time From a long long time I know they can see me coming From afar fire burning Remember when you dey do me corny Long enough I've been running Tell that man make them give me space o Me gun burst fire blaze o Cos we don see rainy days o Long enough we've been grinding Should incase o Tell dem make dem comot for my face o Oh Lord, me nah fit relate o Only dollar and the pounds o I dey chase o I know they can see me coming From afar fire burning Remember when you dey do me corny Long enough I've been grinding Tell that man make them give me space o Me gun burst fire blaze o Cos we don see rainy days o Long enough we've been running We've been blessed o Many things I no fit yarn for the stable I'm so grateful Never think I forget how you dey protect, mmmm All I want is my peace of mind E get some things that I don't subscribe Bad from time for a long long time Ọmọ I know say, say the sun gon shine Work nonstop till I reach my prime And I work nonstop till I get dem whine Everything solid and E be thing and She dey whine am, mmm Should incase o Tell dem make dem comot for my face o Oh Lord, me nah fit relate o Only dollar and the pounds o I dey chase o I know they can see me coming From afar fire burning Remember when you dey do me corny Long enough I've been grinding Tell that man make them give me space o Me gun burst fire blaze o Cos we don see rainy days o Long enough we've been grinding I know they can see me coming From afar fire burning Remember when you dey do me corny Long enough I've been grinding Tell that man make them give me space o Me gun burst fire blaze o Cos we don see many days o Long enough we've been running

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Writers
  • Shatta Wale
  • Tekno