Yolo Yolo

Album cover art for "Yolo Yolo" by Seyi Shay

Seyi Shay - Pop

Yolo Yolo

0 Plays

Duration: 3:19

View ArtistView Album

Lyrics

Eeh Eeh Eeh Djcoublon I just dey think about my life "my life" From where I started to where I dey now I see say many things don happen Many many mistakes that has taught me correct lesson Oh oh Nobody wanna be your friend when its bitter They only claim your friend when its better After all the storms I don go through Still ended up a winner, I dey count counting blessing Help me yolo, yolo yolo yolo yolo Join me yolo o, yolo yolo yolo yolo Yolo Yolo Yolo Locate your partner dance yolo Yolo Yolo Yolo Yolo Give happiness a chance Yolo Yolo Yolo Oya komolе, alabankoko Ko duro soke o, alabankoko Oya bere molе, alabankoko, ko duro soke o Oya break dance, alabankoko, ko duro soke o Ti o ba fe ole dab, dab, ko duro soke o Ehn ehn The pikin wey dem carry for back no know say journey far Gbogbo biz girl ko easy bere lowo Jennifer Na only the pesin wey know go tell you the true story After all the said and done I give God all the glory Help me yolo o, yolo Yolo Join me yolo o, yolo yolo yolo yolo Yolo Yolo Yolo Locate your partner dance yolo Yolo Yolo Yolo Yolo Give happiness a chance Yolo Yolo Yolo Oya komole, alabankoko Ko duro soke o, alabankoko Oya bere mole, alabankoko, ko duro soke o Oya break dance, alabankoko, ko duro soke o Ti o ba fe ole dab, dab, ko duro soke o Ehn ehn Blow the trumpet Oya dance Give me the beat Give me the samba Give me the samba Oya dance, Oya dance Obrigado, Gracias Ese ese Nagode

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Producers
  • DJ Coublon