Loving Your Way

Album cover art for "Loving Your Way" by Seyi Shay

Seyi Shay - Pop

Loving Your Way

2 Plays

Duration: 3:31

View ArtistView Album

Lyrics

[Intro] Ayy, eh Yeah, yeah Del B Ayy, eh Eh-eh Ayy [Chorus] I'm loving, loving your Loving, loving your Loving, loving your way I'm loving, loving your Loving, loving your Loving, loving your way I'm loving, loving your Loving, loving your Loving, loving your way I'm loving, loving your Loving, loving your Loving, loving your way [Verse 1] See me see gbege I meet one old chap odede Skinny, skinny like old sugarcane Old papa young lele Lele, eh yeah Im shakara pass all the boys them o Even all the girls them they feel his swagger Old papa wey get swagger Na you sabi [Pre-Chorus] See me now I'm loving, loving his way My body dey feeling, feeling his way Na wetin I go do to get in your way Because mo gbadun gan See me now I'm loving, loving his way My body dey feeling, feeling his way Na wetin I go do to get in his way Because I'm [Chorus] I'm loving, loving your Loving, loving your (I'm loving your way) Loving, loving your way I'm loving, loving your Loving, loving your (Loving your way) Loving, loving your way I'm loving, loving your Loving, loving your Loving, loving your way (Oh, sеxy bobo) I'm loving, loving your Loving, loving your Loving, loving your way [Verse 2] Na wey I don fall yakata Old papa youngie don cause casala I no takе his number, see wahala Abi I don enter one chance (Oops) I no dey feel myself anymore I'm feeling like I want some more Who send me go buy moto When I supposed to buy cycle (hey, hey hey) [Pre-Chorus] See me now I'm loving, loving his way My body dey feeling, feeling his way Na wetin I go do to get in your way Because mo gbadun gan See me now I'm loving, loving his way My body dey feeling, feeling his way Na wetin I go do to get in his way Because I'm [Chorus] I'm loving, loving your Loving, loving your Loving, loving your way I'm loving, loving your Loving, loving your Loving, loving your way I'm loving, loving your Loving, loving your Loving, loving your way I'm loving, loving your Loving, loving your Loving, loving your way I'm loving, loving your Loving, loving your Loving, loving your way I'm loving, loving your Loving, loving your Loving, loving your way I'm loving, loving your Loving, loving your Loving, loving your way I'm loving, loving your Loving, loving your Loving, loving your way [Outro] My sexy bobo My sexy bobo I'm loving your way I'm loving your way Eh-eh, yeah-eh, yeah-eh Eh-eh, yeah-eh, yeah-eh I'm loving My sexy bobo, my sugar dumpling My sexy bobo, let me tell you something I'm loving your, I'm loving your I'm loving your way, ay I'm loving your, I'm loving your Come bring it my way, ay My sexy bobo

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Writers
  • Seyi Shay
  • Harrysong