Killing Me Softly

Album cover art for "Killing Me Softly" by Seyi Shay & Timaya

Seyi Shay & Timaya - Pop

Killing Me Softly

2 Plays

View Album

Lyrics

[Intro] Baby I never thought I could say this But this is for everyone that doesn't know to (It's Del B on the beat) Oluwa lo seyi oh [Verse 1: Seyi Shay] I can't even compare I've never been loved like this And I'm going nowhere Yeah, yeah See lailai to lailai Baby I can't let go This love no be moi-moi Yeah, yeah You're my natural high, boy And I can't sleep at night, boy You're my natural high, boy No, I can't sleep at night, boy [Chorus: Seyi Shay] And you're killing me, killing me, killing me softly The way you dey love me, e be like I wan die And you're killing mе, killing me killing me softly The way you dеy love me, e be like I wan die I wan die (Timaya!) [Verse 2: Timaya] E be like ogogoro The way you dey do e be like say you like to dey wangolo And the time when you see me e be like say you don dey polongo Hey, I say nobody needs to know, ai Nobody needs to know You dey shack me like ogogoro Heba I remember when D'banj come dey play him Tongolo, leggo See am right now, the girls them want to come to dey follow go Leggo Eh ai Baby nobody needs to know Nobody needs to know Baby girl, comot o Make me and you go comot o Make I buy you one bottle Make me and you go comfort o Baby girl, comot o Come into my domot o Make I make you just comfort o [Chorus: Seyi Shay] And you're killing me, killing me, killing me softly The way you dey love me, e be like I wan die And you're killing me, killing me killing me softly The way you dey love me, e be like I wan die I wan die [Bridge: Seyi Shay] And I don't wanna live without it I don't wanna love without it I never since I found it Baby I don't wanna be without it So baby just kill me without it You're my natural high And I can't sleep at night You're my natural high No, I can't sleep at night [Chorus: Seyi Shay] And you're killing me, killing me, killing me softly The way you dey love me, e be like I wan die You're killing me, killing me killing me softly The way you dey love me, e be like I wan die I wan die You're killing me, killing me, killing me softly The way you dey love me, e be like I wan die You're killing me, killing me killing me softly The way you dey love me, e be like I wan die I wan die [Outro] I wan die (baby girl, comfort) I wan die (come enter my domot) This your love (baby girl, comot o) This your love (make I buy you one bottle) I wan die (baby girl, comfort) I wan die (come enter my domot) This your love This your love Del B, leggo!

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Writers
  • Seyi Shay
  • Timaya