Big Girl

Album cover art for "Big Girl" by Seyi Shay

Seyi Shay - R&B, Afrobeats

Big Girl

1 Plays

Duration: 2:57

View ArtistView Album

Lyrics

(Intro) Its Kel P Vibes I no wan come dey do yanga (Bridge) Melanin popping bilioto (Oh no) Before you talk make you observe Don't let me display (Oh oh no no no no) See money wey full for the bullion van (Oh no) I say before you talk jo wo rora ma look face (Oh no no no no) Cause man dem a know say (Pre-chorus) Big girl, I be big girl Big girl, I be big girl Big girl, I be big girl oh Cause I depend on me Big girl, I be big girl (Big girl uh) Big girl, I be big girl (Big girl oh) Big girl, I be big girl oh And I depend on me (Chorus) Ehhhhhh (Big girl) See anywhere where I dey Ehhhhhh (Big girl oh) Bere lowo Adе Ehhhhhh (Big girl) See anywhere wherе I dey dey dey Ehhhhhh (Big girl oh) See anywhere where I dey (First Verse) I no dey bother nobody now Bere lowo Ade Their money can't do me nothing now oh International somebody, dem want to follow me gum body oh Moti de America ah Too hot dem no fit handle that (Bridge) Ohhh melanin popping billioto (Oh no) Before you talk make you observe Don't let me display (Oh oh no no no no) See money wey full for the bullion van (Oh no) I say before you talk jo wo rora ma look face oh (Oh no no no) Cause man dem ma know say (man dem ma know say) (Pre-chorus) Big girl, I be big girl Big girl, I be big girl Big girl, I be big girl oh Cause I depend on me Big girl, I be big girl (Big girl uh) Big girl, I be big girl (Big girl oh) Big girl, I be big girl oh And I depend on me (Chorus) Ehhhhhh (Big girl) See anywhere where I dey Ehhhhhh (Big girl) Bere lowo Ade Ehhhhhh (Big girl) See anywhere where I dey dey dey dey Ehhhhhh (Big girl) I depend on me Big girl, I be big girl Big girl, I be big girl See i be big girl ,Sisi Big girl, I be big girl oh Cause I depend on me

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Writers
  • Seyi Shay