Mercy

Album cover art for "Mercy" by Praiz

Praiz - R&B

Mercy

0 Plays

Duration: 4:13

View Artist

Lyrics

Oh na na na Oh Lord have mercy Oh na na na If I tell sey you be the only one for me (Shey you go believe me) If I tell you sey there is no other one oh na na (Shey you go believe me) If I tell you sey all them skele, me no dey see (Shey you go believe me) Oh na na,shey you go believe me Oh na na,shey you go believe me If I tell you say I go marry you come tomorrow (Shey you go believe me) If I tell you say I go take away all your sorrow (Shey you go believe me) I wish them know wetin you mean to me, them no know (Shey you go believe me) Oh na na, shey you go believe me? Oh na na, shey you go believe me? Oya sample, sample the back Sample, show me your back Sample, sample the back Sample, baby turn around Sample, sample the back Sample, show me your back Oya sample, sample the back O lord have mercy (mercy) Mercy dey kill me (mercy) O lord have mercy (mercy) Wetin dey do me (mercy) O lord have mercy (mercy) Mercy dey kill me (mercy) O lord have mercy (mercy) Wetin dey do me (mercy) O lord have mercy (mercy) Mercy dey kill me (mercy) O lord have mercy (mercy) Wetin dey do me (mercy) O lord have mercy (mercy) Mercy dey kill me (mercy) O lord have mercy (mercy) Mercy dey kill me (mercy) Girl stop, make I treat you like omo omo You make me high like Alomo My love for you, e don mature Oya baby, kulie oto Kuliaka nala nwadi uto Dance for me, egwu di uto Ngwanu egwu Oya sample, sample the back Sample, show me your back Sample, sample the back Sample, baby turn around Sample, sample the back Sample, show me your back Oya sample, sample the back O lord have mercy (mercy) Mercy dey kill me (mercy) O lord have mercy (mercy) Wetin dey do me (mercy) O lord have mercy (mercy) Mercy dey kill me (mercy) O lord have mercy (mercy) Wetin dey do me (mercy) O lord have mercy (mercy) Mercy dey kill me (mercy) O lord have mercy (mercy) Wetin dey do me (mercy) O lord have mercy (mercy) Mercy dey kill me (mercy) O lord have mercy (mercy) Mercy dey kill me (mercy) If I tell sey you be the only one for me If I tell you sey all them skele, me no dey see (Shey you go believe me) Oh na na,shey you go believe me Oh na na,shey you go believe me If I tell you say I go marry you come tomorrow (Shey you go believe me) If I tell you say I go take away all your sorrow (Shey you go believe me) I wish them know wetin you mean to me, them no know (Shey you go believe me) Oh na na, shey you go believe me? Oh na na, shey you go believe me? Oya sample, sample the back Sample, show me your back Sample, sample the back Sample, baby turn around Sample, sample the back Sample, show me your back Oya sample, sample the back O lord have mercy, mercy, mercy (mercy) O lord have mercy, mercy, mercy (mercy) O lord have mercy, mercy, mercy (mercy) O lord have mercy, mercy, mercy (mercy) O lord have mercy, mercy, mercy (mercy) O lord have mercy, mercy, mercy (mercy) O lord have mercy, mercy, mercy (mercy) O lord have mercy, mercy, mercy (mercy) Oh lord have mercy Oh lord have mercy It's X3M Music

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Producers
  • Password