If I Start To Talk

Lyrics
[Intro: Tiwa Savage] Ah, ai-ai-ai Ahn [Verse 1: Tiwa Savage, Dr SID, Both] Oh, we ain't even got to drag on it I got many blessings, I can brag on it I've been through the fire, I can talk on it And I heard it on the street that they got love for me Oshe, o, Baba Na Baba God dey make me turn my swag on They dey gbadun me anytime when the song's on Them dey see the light dey shining, them dey run come Mmm-mmm, now you see say we dey run the city (Ah) I don't think that any one of you can step to titi (Ah-ah) I just wanna sing the song song (Ah-ah) Break it down, oya shake it to the gangan, yeah Baba God don bless us, na why we dey talk this matter, eh? Some people want to pull me down, I still dey waka eh No be say dem say No dey do like say you no know, oh No be say dem say eh, my brother [Hook: Dr SID] Oya jo fun mi (Adupe fun Olorun) Egbowo yin soke (Adupe fun Olorun) Oya komole (Adupe fun Olorun) Je ka jeun soke [Chorus: Tiwa Savage, Tiwa Savage & Dr SID] My brother, if I start to talk The thing wey I don take my eye see, e no go end My brother e no go end If I start to count The thing wey Baba God e don do, e no go end My sister, e no go end If I start to talk The thing wey Baba God e don do, e no go end My sister, we no go end If I start to count all the blessings The blessings Baba God e give me, e no go end My brother, e no go end [Verse 2: Tiwa Savage, Dr SID, Both] Oya Uh-uh, throw your hands up in the air for me If you feeling, sing along, sing the song for me You can pop anything, leave the bill for me When the song comes on, oya, jo fun mi, ah-ah-ah No follow dem dey complain Make you no forget say Baba God dey (Ah) Every day is a good day Holiday from Monday to Sunday Oya komole, oya gbe soke Oya kpa tewo, show them problem no dey See my life today, blessings everyday I dey shine so bright, e dey make them dey wonder Why we dey so composed Anything we do, we dey in control Anywhere we go, them dey wan follow And anything we touch, we dey turn to gold bars [Hook: Dr SID] Oya jo fun mi (Adupe fun Olorun) Egbowo yin soke (Adupe fun Olorun) Oya komole (Adupe fun Olorun) Je ka jeun soke [Chorus: Tiwa Savage, Tiwa Savage & Dr SID] My brother, if I start to talk The thing wey I don take my eye see, e no go end My brother e no go end If I start to count The thing wey Baba God e don do, e no go end My sister, e no go end If I start to talk The thing wey Baba God e don do, e no go end My sister, we no go end If I start to count all the blessings The blessings Baba God e give me, e no go end My brother, e no go end [Bridge: Tiwa Savage & Dr SID] When money no dey Everyday gbese Friends dey come and go But you no leave me alone Wetin man never see (Wetin man never see) Wetin man never hear (Wetin man never hear) Na you I take survive (Na you I take survive) Baba, you always there (Baba, you always there) [Chorus: Tiwa Savage & Dr SID] If I start to talk The thing wey Baba God e don do, e no go end My sister, we no go end If I start to count all the blessings The blessings Baba God e give me, e no go end My brother, e no go end Oya
Rate this song
0/5.0 - 0 Ratings
Loading comments...
Credits
- Writers
- Dr SID
- Tiwa Savage