Witness

Lyrics
Knocking on your door like Jehovah witness Watching ni**as close to me closely Borrow me your lighter make I light up my jay You know say nobody holy Leave story Omo na the money story No go collect for ogboni Leave story, omo say leave story Omo na the real ting No go collect for ogboni Omo na B.I.G Omo na V.I.P You go see me on a big tv Bad man ah bad anytime you see me Omo na many many things And if you never see things Make you no go talk sey you don see things I no dey play no tricks Baba' jebu no be tricks Now we balling proper Gone are days when the boy dey suffer Lagos to yankee sey na we dey run am My Catalina omo wеy getti coma My Catalina omo wey getti coma Knocking on your door likе Jehovah witness Watching ni**as close to me closely Borrow me your lighter make I light up my jay You know sey nobody holy Leave story Omo na the money story No go collect for ogboni Leave story, Leave story Omo na the real ting No go collect for ogboni Oya say young fly ni**as pull up in a Bugatti Wonder why she looking at me I don't really care even if you naughty Be careful when you come around me Brown young ni**a feeling alright I know you get what I'm saying Yeah yeah yeah Oya make we feel alright Omo na B.I.G Omo na V.I.P You go see me on a big tv Bad man ah bad anytime you see me Omo na many many things And if you never see things Make you no go talk say you don see things I no dey play no tricks Baba' jebu no be tricks Knocking on your door like Jehovah witness Watching ni**as close to me closely Borrow me your lighter make I light up my jay You know sey nobody holy Now we balling proper Gone are days when the boy dey suffer Lagos to yankee say na we dey run am My Catalina omo wey getti coma My Catalina omo wey getti coma
Rate this song
0/5.0 - 0 Ratings
Loading comments...
Credits
- Writers
- Sean Tizzle