Dem No Be God

Album cover art for "Dem No Be God" by Sean Tizzle

Sean Tizzle - Pop

Dem No Be God

0 Plays

View ArtistView Album

Lyrics

[Intro] Ra, ra, ra Sean Tizzle Dem no be God Ah, listen [Pre-Chorus] Baba mi loke Them try to bring me down o gbemi soke Now my life is okay No be by power or might, baba mi loke Oshe fun mi e e [Chorus] Papa rarara Papa rarararara Papa rarara Papa rarararara Papa rarara Papa rarararara Papa rarara Papa rarararara [Hook] Dem no be God Dem try to slow me down but dem no be God o Dem try to bring me down but dem no be God o Dem try to stop my shine But shebi na my time Dem try to knock my grind [Verse 1] See I go rise, I go see, I go spend Dem go go, dem go sit, I go still come Ko ma wi maro jo wa mo gbe be No be me see na God wa mo te bе Them say them make mе Make them try to make another me, lai lai Shey na them create me Make them try to create another me, lai lai See na God wey still dey bless me and his mercies dey protect me I go please you everyday ai, each and every way See na God wey still dey bless me and his mercies dey protect me I go please you everyday ai, each and every way [Pre-Chorus] Baba mi loke Them try to bring me down o gbemi soke Now my life is okay No be by power or might, baba mi loke Oshe fun mi e e [Chorus] Papa rarara Papa rarararara Papa rarara Papa rarararara Papa rarara Papa rarararara Papa rarara Papa rarararara [Hook] Dem no be God Dem try to slow me down but dem no be God o Dem try to bring me down but dem no be God o Dem try to stop my shine But shebi na my time Dem try to knock my grind [Verse 2] Se mi wole se ni fun mi God I'll never let you go Iwo lo gbemileke and I'd always love you so Baba lo seyi fun mi and I will always love you so [Pre-Chorus] Baba mi loke Them try to bring me down o gbemi soke Now my life is okay No be by power or might, baba mi loke Oshe fun mi e e [Chorus] Papa rarara Papa rarararara Papa rarara Papa rarararara Papa rarara Papa rarararara Papa rarara Papa rarararara [Outro] Never let you go I'll never let you go Oluwa Tizzle Oluwa Prince Boom Eh eh God don do am

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Writers
  • Sean Tizzle