Dance

Lyrics
Caroline na you dey do me the something Oya gba ko je You're the one that I'm feeling o ABC so easy like ABC That's why you Dey always understand me Sexy lady o Mo like bo se'n redi Sugar honey o Jowo ko fi'be han mi Jowo ko fi'be han mi Ba mi jojokijoki Jojokijoki Jojokijoki Jojokijoki Jojokijoki Do shakara like it's your birthday Elepepe We go s'ope sey we see the next day I thank you baba for giving me this girl Sexy lady o Mo like bo se'n redi Sugar honey o Jowo ko fi'be Han mi Jowo ko fi'be Han mi Ba mi jojokijoki Jojokijoki Jojokijoki Jojokijoki Jojokijoki I like, I like, I like Thе way you dey tell me Baby raga bo mi Ololufе mi To'n lana ko mi Na you dey give me the something Wey dey tanana me Na you dey cause the ginger Wey dey wahala me Caroline na you dey do me the something Oya gba ko je You're the one that I'm feeling ABC so easy like ABC That's why you Dey always understand me Ba mi jojokijoki Jojokijoki Jojokijoki Jojokijoki Jojokijoki
Rate this song
0/5.0 - 0 Ratings
Loading comments...
Credits
- Writers
- Sean Tizzle