Good Or Bad

Album cover art for "Good Or Bad" by J Martins & Timaya & P-Square

J Martins & Timaya & P-Square - Pop

Good Or Bad

0 Plays

Duration: 4:07

View Album

Lyrics

[Intro: J. Martins, Timaya] Oh oh oh (oh oh oh) Oh oh (oh oh) Everybody everybody say yeah eh Oh oh oh (oh oh oh) Oh oh (oh oh) [Chorus: J. Martins & Timaya] Owey (owey) Eh, eh (eh, eh) Owey (owey) Eh eh (everybody say na which kind life be dis say) Eh eh eh eh eh eh, chai! Owey (owey) Eh, eh [Verse 1: J. Martins, Rudeboy] Everybody say If you like you good, eh If you like you bad, eh Anything wey you do for this life My brother na for your head, ohh This one na true story, oh J. Martins and Timaya eh (Rudeboy!) Anyhow wey we dey quest dеy go Na so the people dеm a mental o If you get money you no get Na so some people go dey vex say If you talk you no talk dem go say you too talk Make you just dey jolly dey go Dem mama, dem papa Make you hear me well well eh Who God has blessed, (chai) No one can curse [Chorus: J. Martins & Timaya] Owey (owey) Eh, eh (eh, eh) Owey (owey) Eh eh (everybody say na which kind life be dis say) Eh eh eh eh eh eh, chai! Owey (owey) Eh, eh Chai, chineke meh [Verse 2: Timaya] Call me Timaya, just because l'm getting higher Bad belle people don dey wonder Eh my brother man l dey strike like thunder say Dem dey call me Timaya Na be egberi papa one of Bayelsa Hey everybody don begin dey wonder Say Timaya dey be like baba zooka say chai Na me be the paya paya Like an R. Kelly paya paya Eh everybody wanna paya paya Mama and papa dem dey begin to dey paya paya (chai) Say na me be the paya paya Paya, paya Paya, paya Eh, everybody wanna paya paya Mama and papa the people dem dey want to dey paya paya (chai) [Chorus: J. Martins & Timaya] Owey (owey) Eh, eh (eh, eh) Owey (owey) Eh eh (everybody say na which kind life be dis say) Eh eh eh eh eh eh, chai! Owey (owey) Eh, eh [Bridge: J. Martins & Timaya] Eh, oh oh oh (oh oh oh) Oh oh (oh oh) Oh oh oh (oh oh oh) Oh oh (oh oh) People, people, people Oh oh oh, oh oh oh (people people people people people dey eh eh) Oh oh (oh oh) Oh oh oh (oh oh oh) Oh oh (ye ye) [Verse 3: P-Square, J. Martins & Timaya] E get as e go do dem, do dem Some people dey sit down for corner dey criticize you a, pompay Na so fire go dey burn dem All dem baggers wey dey plan make l fall You go see meh dey go up higher (chai) Anyhow wey you be make you know say baba God dey for your side, eh Make una hear am, eh J. Martins l don come again ey [Chorus: J. Martins, P-Square & Timaya] Owey (owey) Eh, eh, (uru dele) eh, eh Owey (owey) Eh eh (everybody say na which kind life be dis say) Eh eh eh eh eh eh, chai! Owey (owey) Eh, eh (Uru dele) Eh, eh Owey (owey) Eh, eh, eh, eh (Uru dele) Owey, (uru dele) Eh eh (everybody say na which kind life be dis say) Eh eh eh eh eh eh, chai! Owey (owey) Eh, eh [Outro: Timaya] Na me be the paya paya Like an R. Kelly paya paya Eh, everybody wanna paya paya Mama and papa dem dey begin to dey paya paya (chai) Na me be the paya paya Like an R. Kelly paya paya Eh everybody wanna paya paya Mama and papa dem dey begin to dey paya paya (chai)

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Writers
  • J Martins
  • Timaya
  • P-Square