Body

Album cover art for "Body" by Sarz & Joeboy

Sarz & Joeboy - Pop, Nigeria

Body

2 Plays

Duration: 3:16

Lyrics

[Intro: Sample] Every gyal want a wuk off a mi Every gyal dem a mad ova mi Every gyal want a wuk off a mi All of a sudden dem a dead ova mi [Verse 1: Joeboy] Mami, mami, what's the level? Me I just want to get to know you more And I ain't no devil You the gem that I've been searching for (Uh, oh, uh) Hopefully you go see say me I no joke, yeah The way I feel about you girl, say nobody know, uh [Chorus: Joeboy] Girl, your body top, I swear Don't nobody do it like you, baby, yet Girl, you gat me feeling blessed I'ma make you feel good, you no go stress Say na which kind thing be this? Wey dey make a badman wan commit Oya baby, come and whine pon it Whine pon it, oshey Girl, your body top, I swear Don't nobody do it like you, baby, yet Girl, you gat me feeling blessed I'ma make you feel good, you no go stress Say na which kind thing be this? Wey dey make a badman wan commit Oya baby, come and whine pon it Whine pon it, oshey [Verse 2: Joeboy] Say na you dey hot, every other day (Day day) I no wan beat around the bush, it doesn't pay (Pay pay) I'm here to stay, me I no go run away Even if I japa, I go always come again So rora mi, gbes'lo Omoge, wa baby jo This matter no be joke Hopefully, you get the scope, oh na-na [Chorus: Joeboy] Girl, your body top, I swear Don't nobody do it like you, baby, yet Girl, you gat me feeling blessed I'ma make you feel good, you no go stress Say na which kind thing be this? Wey dey make a badman wan commit Oya baby, come and whine pon it Whine pon it, oshey [Instrumental Break] [Outro: Joeboy] Girl, your body top, I swear Don't nobody do it like you, baby, yet Girl, you gat me feeling blessed I'ma make you feel good, you no go stress Say na which kind thing be this? Wey dey make a badman wan commit Oya baby, come and whine pon it Whine pon it, oshey Girl, your body top, I swear Don't nobody do it like you, baby, yet Girl, you gat me feeling blessed I'ma make you feel good, you no go stress Say na which kind thing be this? Wey dey make a badman wan commit Oya baby, come and whine pon it Whine pon it, oshey

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Writers
  • Sarz
  • Joeboy