Tuwo Shinkafa (Moroccan Version)

Lyrics
Oya tell dem make dem leave me Chop my tuwo shinkafa Na wetin concern you if fatima Na my lover Akoyi yarosa kudi yarobanza Banza Bani kudi maza dani tuwo shinkafa Na wetin concern you if I dey give Vernesa o e e Dem tell sey I too good I tell dem Whatever My girl if I catch you I go chop you Like tuwo shinkafa Oya bend low She no gree o Oya yodi o She no gree o Baby your body o Your body is calling o So I show her the money o Make you shake your body o Shoddy go low go low I say go low go low Baby go low go low I say go low go low Kokuye amukana akuye Sufo ranirana**** Oya tell dem make dem leave me Chop my tuwo shinkafa Na wetin concern you if fatima Na my lover Akoyi yarosa kudi yarobanza Baby I go chop like tuwo shinkafa Oya bani kudi maza dani tuwo shinkafa Na wetin concern you if I dey give Vernesa o e e Dem tell sey I too good I tell dem Whatever My girl if I catch you I go chop you Like tuwo shinkafa Oya jagaban Spending money like jagaban Plenty money inside agbada So sexy lady tell me what's the plan What's the plan oh In my dance sey I like the way you carry Your yarnsh madam Sey I no mind if I wait for night I just make you know sey am the man Shoddy go low go low I say go low go low Baby go low go low I say go low go low Oya tell dem make dem leave me Chop my tuwo shinkafa Na wetin concern you if fatima Na my lover Akoyi yarosa kudi yarobanza Baby I go chop you like tuwo shinkafa Bani kudi maza dani tuwo shinkafa Na wetin concern you if I dey give Vernesa o e e Dem tell sey I too good I tell dem Whatever My girl if I catch you I go chop you Like tuwo shinkafa Sufo kuye *****
Rate this song
0/5.0 - 0 Ratings
Loading comments...
Credits
- Producers
- Badr Makhlouki
- Pheelz