Tuwo Shinkafa

Lyrics
[Chorus: Runtown] Oya tell dem make dem leave me chop my tuwo shinkafa Na wetin concern you if Fatima na my lover Akoyi wo ni yarosa kudi hade banza Baby I go chop you like tuwo shinkafa Bani kudi maza dani tuwo shinkafa Na wetin concern you if I dey give Vanessa oh eh eh Dem tell say I too do, I tell dem whatever My girl if I catch you I go chop you like tuwo shinkafa [Verse 1: Runtown] Oya bend low She no 'gree o Oya yodi o She no 'gree o Baby your body o Your body is calling o So I show her the money o Make you shake your body o [Pre-Chorus: Runtown] Shawty go low, go low I say go low, go low Baby go low, go low I say go low, go low [Chorus: Runtown] Oya tell dem make dem leave me chop my tuwo shinkafa Na wetin concern you if Fatima na my lover Akoyi wo ni yarosa kudi hade banza (oh na na na) Baby I go chop you like tuwo shinkafa Bani kudi maza dani tuwo shinkafa Na wetin concern you if I dey give Vanessa oh eh eh Dem tell say I too do, I tell dem whatever My girl if I catch you I go chop you like tuwo shinkafa [Verse 2: Runtown] Oya jagaban Spending money like a jagaban Plenty money inside Agbada So sexy lady, tell me what's the plan, oh? What's the plan oh? In my dance Say I like how you carry your yansh, madam Say I no mind if I wait for night I just wan show you say I'm the man oh [Pre-Chorus: Runtown] Shawty go low, go low I say go low, go low Baby go low, go low I say go low, go low [Chorus: Runtown] Oya tell dem make dem leave me chop my tuwo shinkafa Na wetin concern you if Fatima na my lover Akoyi wo ni yarosa kudi hade banza (oh na na na) Baby I go chop you like tuwo shinkafa Bani kudi maza dani tuwo shinkafa Na wetin concern you if I dey give Vanessa oh eh eh Dem tell say I too do, I tell dem whatever My girl if I catch you I go chop you like tuwo shinkafa [Verse 3: Barbapappa] (may be incorrect) Sufo kuye Kokuye Sufo honey honey who dey linger here Kokuye Sufo kuye Kokuye Sufo honey honey who dey linger here Kokuye When I tell dem lishana Kuki mabana Tali imalabana Kale kale imu wana Shama ri samana Proti, proti na bana A pretty Diana Mami, mami kukana Ehen
Rate this song
0/5.0 - 0 Ratings
Loading comments...
Credits
- Writers
- Runtown
- Barbapappa