Ghetto University

Lyrics
[Intro] They don't know [Verse 1] I swear I no go lie, I like the kind of life I live now oh I swear I no go lie, I like the kind of life I live now oh Say everything nice, I say everything big now oh I swear I no go lie, I like the kind of life I live now o I remember no be all wey dey witawigo, eh eh I remember 'cause mama told me so Never ever going back to my other lifе So that's why I'm keeping my eyes on the prizе Dem tell me say [Chorus] For the ghetto, say pity no dey For mama boot, efizzy no dey E don tey wey time no dey Nowadays, nobody wan pay Na so, na so, na so we just dey dey Na so we just dey comot graduate from ghetto university oh And you already know Na so the story go But then anything we do, we do with video Na so, na so, na so we just dey dey Na so we just dey comot graduate from ghetto university oh And you already know Na so the story go But then anything we do, we do with video oh oh [Verse 2] Thank you Lord for another day Every day is a holiday, eh yeah For my life, there is no complain But some still try cross my lane Only lane and other champagne Thank you Lord for another day, ehn ehn Every day is a holiday, eh eh For my life, there is no complain But some still wan spoil my day Only day and other champagne I dey hustle 24/7 o 'Cause too much money is not enough money o Ibrokwasu fo ni o Na why I dey thank God o Thank god for my mummy o She dey cry to God for me o I never see this kind thing before o Na why I dey thank God o So tell me say [Chorus] For the ghetto, say pity no dey For mama boot, efizzy no dey E don tey wey time no dey Nowadays, nobody wan pay Na so, na so, na so we just dey dey Na so we just dey comot graduate from ghetto university oh And you already know Na so the story go But then anything we do, we do with video Na so, na so, na so we just dey dey Na so we just dey comot graduate from ghetto university oh And you already know Na so the story go But then anything we do, we do with video oh oh [Reprise] That's why I no go lie, I like the kind of life I live now oh I swear I no go lie, I like the kind of life I live now oh Say everything nice, I say everything big now oh I swear I no go lie, I like the kind of life I live now oh (saxophone) [Outro] No no no no no no no no no no no Runtown oh oh oh, eh eh eh Na na Shizzi, ehen (Xtraordinaire) (saxophone)
Rate this song
0/5.0 - 0 Ratings
Loading comments...
Credits
- Writers
- Runtown