All Eyes On Me

Lyrics
[Intro: Runtown] Runtown in the house And Phyno (And Phyno) [Verse 1: Runtown] From uptown to downtown, Runtown Be the number one on the countdown Me, I got fans from 'gidi to Baghdad See the girls dey say I be confam Shey, shey you understand Anywhere I go, them dey feel my importance Anything you want, I got in abundance I, I got in abundance [Pre-Chorus: Runtown] (Once upon a time) From gutter I came, I saw I come down (Once upon a time) Them be no know me before, but now they know Runtown That pikin wey dey downgrade oh [?] Say me I no go shine, they say me I no go shine Look at me now [Chorus: Runtown] All eyes on me now All, all, all eyes on me now Say the boy so fresh and clean now Me I like the kind life I dey live now, yeah All eyes on me now (Yeah, yeah, yeah) All, all, all eyes on me now Say-say-say the boy so fresh and clean now Me I like the kind life I dey live now [Verse 2: Runtown] From A.M. to P.M Anywhere I go, I dey kill them (oh no) E dey my system M-m-m-money talking, so listen Ah, small boys get turned to lit All I do is win Say you can't stop me, I'm going in I'm going in With my brother from another mother You know, Penthauze we taking over the globe As I dey give God the glory Me I dey tell them my story [Pre-Chorus: Runtown] (Once upon a time) From gutter I came, I saw I come down (Once upon a time) Them be no know me before, but now they know Runtown (Oh no) That pikin wey dey downgrade oh [?] Say me I no go shine, they say me I no go shine Look at me now [Chorus: Runtown, Phyno] All eyes on me now All, all, all eyes on me now Say the boy so fresh and clean now Me I like the kind life I dey live now, yeah All eyes on me now (Yeah, yeah, yeah) Hey All, all, all eyes on me now Ha Say-say-say the boy so fresh and clean now Ha, yeah Me I like the kind life I dey live now Uhn, uhn, see [Verse 3: Phyno] It's funny how we changed the pics of fold memories Right now, we burn haters like calories First turn to friends and follow we I'm tryna make history to try to make me history Ever, flow so clever You can't roll me, my head did a brother I used to be the man wey they block all them ways Now I'm here, say hello to the man of the year Yeah, heh, and my story don change I don rearrange, I'm on a new stage I'm fresh out the gutter, watch me cleat am Feeling like a [?], star with no guitar Hey! Like play, like play Anywhere wey we go, we be holding it down And take the city, shutting it down And those, wey dey even when we pass, we be making them frown I'm on my next level, I transformed I went from drizzling to a great storm Now look up in the sky, I'm all you see F-f-feeling like Pac, all eyes on me [Chorus: Runtown] All eyes on me now All, all, all eyes on me now Say the boy so fresh and clean now Me I like the kind life I dey live now, yeah All eyes on me now (Yeah, yeah, yeah) All, all, all eyes on me now Say-say-say the boy so fresh and clean now Me I like the kind life I dey live now [Outro: Runtown] Ah, yeah-yeah-yeah Ayayaya
Rate this song
0/5.0 - 0 Ratings
Loading comments...
Credits
- Writers
- Runtown
- Phyno