Alubarika

Lyrics
[Intro] Yo Hmm yeah Don't take this too serious We're just here to have fun Father and son They don't know Hmm Whayasay! [Verse 1: Patoranking] Me na move from nothing to something That was my story Everyday we popping something We give God the glory To all the girls wey me put 'pon a long thing I'm so sorry Me dey 'pon a journey of money counting Jah know say this boy no holy [Chorus: Patoranking] Say alubarika, alubarika From Lagos down to America Alubarika, alubarika Blessings is all I see Alubarika, alubarika From Lagos down to America Alubarika, alubarika Your blessings is all I see, yeah [Verse 2: Timaya] Jah know say dem a know me as a busy body Every time I come me got a busy body Me been hustling from place to place yeah Hustling from place to place yeah Back then, me I was so filthy Yeah, right now I'm filthy rich yeah Jah know say nobody go fit stop me Even if you're a witch ya [Chorus: Patoranking] Alubarika, alubarika From Lagos down to America Alubarika, alubarika Blessings is all I see Alubarika, alubarika From Lagos down to America Alubarika, alubarika Your blessings is all I see, yeah [Verse 3: Patoranking] Right now me get a record label Pure champagne, no red label Me girlfriend Jenny, not Mabel Me no get time for no Cain and no Abel Oh yeah yeah Oh oh yeah yeah Everything bless No more stress Everything bless Yeah [Chorus: Patoranking] Alubarika, alubarika From Lagos down to Jamaica Alubarika, alubarika Your blessings is all I see Alubarika, alubarika From Lagos down to America Alubarika, alubarika Your blessings is all I see, yeah [Bridge: Patoranking & Timaya] Oh yeah Yeah Oh yeah yeah eh Oh yeah yeah Eh yeah yeah Eh eh eh Blessings, blessings, blessings Leggo [Chorus: Patoranking & Timaya] Alubarika, alubarika From Lagos down to America Alubarika, alubarika Your blessings is all I see Alubarika, alubarika From Lagos down to America Alubarika, alubarika Your blessings is all I see, yeah [Outro] Yeah yeah Patoranking alubarika Timaya alubarika Wake up any alubarika
Rate this song
0/5.0 - 0 Ratings
Loading comments...
Credits
- Writers
- Patoranking
- Timaya