Oh Oh

Album cover art for "Oh Oh" by Ruggedman

Ruggedman - Pop

Oh Oh

1 Plays

View Artist

Lyrics

Even if your name na TV You still no fit show me Terrorist and fine chicks self No fit blow me I fit hard like stone Or soft like mouka foam I get more yans, than all mobile phones get ringtones I dey enter booth, to make correction **** Im done giving out the wrong impressions About musicians About rappers in particular Real ones smart Only say mumu ones plenty pass Make una open eyes to see Ears to listen To the words they speak What information are they giving To the adults and kids That watch and listen Make mе minister for music I go lock them all for prison Uh hun Oh oh oh They go likе Oh oh oh oh oh oh They go like Oh oh oh (2x) Na jeje I dey on my own When operation sweep stop to creep Now the RRS I wonder wetin dem go call am next I no go hesitate If na to meditate Or levitate fakers And spread them over Forty or fifty acres I get more game than lakers More face than facers I gather more feet than shoemakers Still dey owe all the aces Some say Why you no use kanu pillars or highlanders Would you prefer navigator or path finder I plan to paint my head red Grow dreads **** I eat fakers like ewa goin and bread So all you lyrical misfits beware Mind how you stare No be all of una go make am through this year Why now Cus I don boss like kasala With more kata kata and wahala Wey go worse pass abacha saga Shege I don tey like reggae But na underground Now na the time to feel my flow like thunder sound Oh oh oh They go like Oh oh oh oh oh oh They go like Oh oh oh (2x) I won kidnap darigo Camp am for four days straight For strange places Go play games and make faces Take am in more ways than one When im done I go leave am And she no go run She go come out with bow legs And its obvious why Its something most guys have thought of Been unable to try I no lie, lie lie Cus when it comes to I be bad guy Fine girl you wan try I get skills but that na on the contrary So much that even harly go on marry in the cemetery Again on the contrary, im more than ordinary Im like confined alone, solitary One man army, fakers can't harm me Mati eloro, mato erukpe shani Shine eye before you go abuse *** Cus I will lyrically lock you up With no bail, no bail Oh oh oh They go like Oh oh oh oh oh oh They go like Oh oh oh (2x) Oh oh oh oh oh (continuously)

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Writers
  • Ruggedman