Ehen! (Streetwise Remix)

Album cover art for "Ehen! (Streetwise Remix)" by Ruggedman

Ruggedman - Pop

Ehen! (Streetwise Remix)

0 Plays

Duration: 4:56

View ArtistView Album

Lyrics

Ewunmo, ewunmo Ewunmo moshey woba (2x) Ehen Why you too dey rap like Mumu (2x) Ehen Wetin concern Dudu and Fufu Ehen God don catch you somebody don blast you Ehen Why you too dey copy copy (2x) Ehen Abi your name na floppy floppy Ehen God don catch you Ruggedman don blast you No more games I go go straight I go name names I no go lay blame Na time to flog with cane I go let you feel pain and shame If I leave you and you still dey yarn your stupid game Dey shout your name Like say na something good You disrespect if you're rude I go slap you right here I no go wait for any mood Now rasky how you take get deal pass me I no know wetin kenny's dem hope to do By signing you Bar lyrics, bar sense, bar concept Wetin you get nonsense You even talk say fakers dey out there Out where, shey where you stand okay Yes See kettle calling the pot black Like the reverends, ayangbana another point of reference But I go take una one by one Cus even the sun and the moon Dey take am turn by turn As long as my will dey turn my fire go burn I go call your name no matter where you from Or who you roll with Or who you flow with No blame me I only see you as wetin you spit So if I call rasky a razz kid I know wetin I speak So make anybody no harass me for streets If you do, e go too bloody Cus my dogs stay with me So of them high pass Whitney and Bobby put together Rock for the butter, the bread, the cheddar Whenever, in short forever You see me dey come through You best dey run to Cus my crew is gonna run through you Like a runaway If you like the beat kodi Rasky do the track But him gon he no suji I say of you like the beat duddy Rasky do the track But him gon he no suji Ehen Why you too dey rap like Mumu (2x) Ehen Wetin concern Dudu and Fufu Ehen God don catch you somebody don blast you Ehen Why you too dey copy copy (2x) Ehen Abi your name na floppy floppy Ehen God don catch you Ruggedman don blast you No be secret say remedies be need remedy I hear their rap I laugh To me na like comedy Idris and my five year old nephew Rap the same way like say dem born dem on the same day Wetin en dey talk I no hear But I fear When em migidi and people start to cheer I say wetin en dey try say for so long En name na idris How come en sabi speak in tongue I spit to strong to belong the lyrically weak So if I die na of lyrics I go dey reek Nah so idris Heres a word of advice Try using words and you just might sound nice But no as precise as me and my guys In front of your eyes No try to hard Cus we don already win the price So no need to rush to grab the mic to dey boss No need to, to step on stage just because Ti wa abini bi Tiye ability So make you no show your face for my vicinity With your megede megede Fegedi chegidi wegidi megede fegedi chi ki vuku chu We fit make money before this year over By selling tapes and an idris okpas decoder We fit make money before this year over By selling tapes and an idris okpas decoder Ehen Why you too dey rap like Mumu (2x) Ehen Wetin concern Dudu and Fufu Ehen God don catch you somebody don blast you Ehen Why you too dey copy copy (2x) Ehen Abi your name na floppy floppy Ehen God don catch you Ruggedman don blast you Oya maintain Make we sit down make we yan I loved your concept of blar Your video bam But after that nothing else 90 percent of your whole album na form someone else Tune no be your own Instrumental no be your own But thank God concept and language na your own But how far with copy copy and over lifting Outside of naija Copyright law go be your in thing The main issue Record companies den go rip you like tissue So where you think say that go live you Inside gutter I sure say bamu go scamper Main cata cata scatter yakata This no be beef talk Cus if na em We go be topic wey market women Go dey discuss for *** Oya make we pause E don't do (Talking) I love you guys and I know You got stuff to offer Only keep it original Take my words as a brother See me like a pastor putting yall on a right path Get that mill Mo tori mope kadoshi track Ehen Why you too dey rap like Mumu (2x) Ehen Wetin concern Dudu and Fufu Ehen God don catch you somebody don blast you Ehen Why you too dey copy copy (2x) Ehen Abi your name na floppy floppy Ehen God don catch you Ruggedman don blast you Ewunmo, ewunmo Ewunmo moshey woba (6x)

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Writers
  • Ruggedman