Ihe Neme

Album cover art for "Ihe Neme" by RudeBoy (Paul Okoye)

RudeBoy (Paul Okoye) - Pop

Ihe Neme

0 Plays

View ArtistView Album

Lyrics

If your plan na to bring me down Or the plan na to see me cry No worry I go pray for you As you dey see me I don dey fly And as I dey fly I dey touch the sky No worry I still pray for you I still dey pray Maka e na ya ni ru gi Ga naya na azu gi Eburu onye eziokwu E ga hota ihe ne me E ga hu ihe ne me We jawa chineke nma E ga hu ihe ne me We jawa chineke nma As you dey bless me I just dey grow As I dey drop an the thing dey blow Ihe ne me we jawa chineke nma Nwane e ga hun ihe ne me We jawa chineke nma E ga hu ihe ne me We jawa chineke nma Sometimes e be like them want to try But my baba God no let me down Cos he's always by my side o( by my side o) Na the spiritual dey wan to fight But as dem dey fight na empty fight E dey blind for there side o ( for there side o) E na aya ni iru gi Ge na aya na zu gi E buru onye ezeokwu E ga huta ihe ne me E ga hu ihe ne me We jawa chineke nma E ga hu ihe ne me We jawa chineke nma As you dey bless me I just dey grow As I dey drop an the thing dey blow Ihe ne me we jawa chineke nma Nwane e ga hun ihe ne me We jawa chineke nma E na aya ni iru gi Ge na aya na zu gi E buru onye ezeokwu E ga huta ihe ne me E ga hu ihe ne me We jawa chineke nma E ga hu ihe ne me We jawa chineke nma As you dey bless me I just dey grow As I dey drop an the thing dey blow Ihe ne me we jawa chineke nma Nwane e ga hun ihe ne me We jawa chineke nma

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Producers
  • Chris Stringz