Why?

Album cover art for "Why?" by Reminisce & Oxlade

Reminisce & Oxlade - Rap, Pop

Why?

3 Plays

Duration: 3:04

Lyrics

[Intro] Oja oja oja daddy Oja daddy, Alaga Ibile Oh oh Oxlade [Hook: Oxlade] If I give you love and I no get money (Shey you no go run away) And if I first carry you ka lo j'aye foreign (Shey you no go lo Malaysia) Omo me I don tire for this thing called love (Shey you no go run away) Shey you no go run away o (Away o) [Chorus: Oxlade] 'Cause omoge me I don try (I don try try try) I wonder would you be mine (Would you be my bride) Oh baby I don try (I don try try try) Lot of my friends dey ask me why Say na you I choose o why, why why why [Verse 1: Reminisce] I'll give you so much loving, wa so pe o ti to Na you dey make my heart dey go kpokpodikpo Colour love sun mo red bi zobo, no be pito My head correct, I sabi I no dey repeat o Shey you no go run go Malay, don't run away Ife ti mo ni si e ko se farawe Many many blessings wey go soon come my way We can take some time off then we go far away [Pre-Hook: Reminisce] Ma nawo le e lori, I'll spend the bundle To ba di nighttime a wa ja kung-fu Mo ma caress and rub e enough Ma wa gbe baba-dudu jade Djim Hunsoo [Hook: Oxlade] If I give you love and I no get money (Shey you no go run away) And if I first carry you ka lo j'aye foreign (Shey you no go lo Malaysia) Omo me I don tire for this thing called love (Shey you no go run away) Shey you no go run away o (Away o) [Chorus: Oxlade] 'Cause omoge me I don try (I don try try try) I wonder would you be mine (Would you be my bride) Oh baby I don try (I don try try try) Lot of my friends dey ask me why Say na you I choose o why, why why why [Verse 2: Reminisce] Hehe, gbo na O je tele Road Safety ko le mona 'Cause to talk the truth, you bad for real omo Oro di Tupac me and my girlfriend lomo I would love to love to love you But we no go comot ijoba n se curfew Oya FaceTime me, tell me what you up to Ki n wa farabale gbo e, mo n sip from bottle [Pre-Hook: Reminisce] Ma nawo le e lori, I'll spend the bundle To ba di nighttime a wa ja kung-fu Mo ma caress and rub e enough Ma wa gbe baba-dudu jade Djim Hunsoo [Hook: Oxlade] If I give you love and I no get money (Shey you no go run away) And if I first carry you ka lo j'aye foreign (Shey you no go lo Malaysia) Omo me I don tire for this thing called love (Shey you no go run away) Shey you no go run away o (Away o) [Outro] 'Cause omoge me I don try (I don try try try) Ki lo fe sele, ki lo fe happen? Ki lo fe sele?

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Writers
  • Reminisce
  • Oxlade