Standard

Album cover art for "Standard" by Reekado Banks

Reekado Banks - Pop

Standard

0 Plays

Duration: 2:49

View ArtistView Album

Lyrics

[Intro] Mavin Standard, Standard, Standard, Standard Another gbedu wey dey burst brain [Verse 1] We no dey spend on budget Influential spending And if I catch you for there Omo maa se'leni Awon temi de ti wole Connection aiye E je ka le won lere E je ka le won lere Omo gutter du'onile Omo gutter d'olona E w'omo t'on ta breadi O ti d'onile ni banana [Pre Chorus] I no dey bend down select My money plenty I get proper connect Influential spending [Chorus] Everything wey i do is standard Car wey i drive is standard Girl wey i carry standard I no dey ever do sub-standard yo I say you is standard I say me is standard Oya my people standard You no dey ever do sub-standard [Verse 2] Is about time to hear the verse 2 yeah This girl aaah ye If you dey feel me Make you no dey kaku ye You ready for the cruise ye Biggy money full for the rebatan Gat shoes, everything; no be lie, man We aren't trip, on stand See, I get goons wey dey hold me down Oya, oya, oya, you wan select am Baby oya whine to the centre oh Oya give them the lamba oh Altims, oya give them instrumental oh [Bridge] Omo gutter du'onile Omo gutter d'olona E w'omo t'on ta breadi O ti d'onile ni banana [Pre-Chorus] I no dey bend down select My money plenty I get proper connect Influential spending [Chorus] Everything wey I do is standard Car wey I drive is standard Girl wey I carry standard I no dey ever do sub-standard yo I say you is standard I say me is standard Oya my people standard You no dey ever do sub-standard [Verse 3] All my people pray, dem dey pray for blessing All my people pray, dem dey pray for blessing K'ori b'awa se, make we call on blessing K'ori b'awa se, k'a le pe bi Yessy [Outro] Yea; yea; say Reeky Standard oh Jazzy Standard oh My manager is Standard oh My brother, Barber Standard oh Hmmm, hmmm, woi woi wohh Woi woi wohh ehh Ahh, Ree!

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Writers
  • Reekado Banks