Rodman Style / Dre’s Interlude

Album cover art for "Rodman Style / Dre’s Interlude" by Prettyboy D-O

Prettyboy D-O - Rap, Alternative

Rodman Style / Dre’s Interlude

0 Plays

Duration: 4:05

View ArtistView Album

Lyrics

[Chorus] Politicians, the ones wey dey for office, be the same ones wey dey from when my mom deliver me Not complaining , cos me no want buy market , me im just informing how things dey run for mi country If you no wish me well, you need to leave and be gone If you no wish me well, you need to leave and be gone Cos life in Gidi , it be like evil forest If you add to me stress, to react is compulsory We on road for this doe oo ooo oo I got foes, still got foes oo oo ooo Me na ologo ologo, no fit stop my shine Dem dey jogodo jogodo to my Rodman style If you hold my Sokoto Sokoto, no fit stop my shine Dem dey jogodo jogodo to my Rodman style Girls dey follow go , follow go when dey come my side Dem dey jogodo jogodo to my Rodman style If you hold my Sokoto Sokoto, no fit stop my shine Dem dey jogodo jogodo to my Rodman style [Verse 1] I thank the Lord the boy done pop like cherry Did a lot before you saw me sing on your telly If na bread ,all my guys get am pere I represent Ikuru town and Ikwere Told my mom I never meant to cut corners But back then I charged 60k for 1 quarter Thats how I learnt to keep my Cool in hot water Cos when Popo stop the whip, look don't your dare stutter Hustle like a danfo driver , sure! Just to see it doesn't mean after all Still I chase my dreams and conquered my fears Tell a hater make him pack him load and commot [Chorus] Politicians, the ones wey dey for office, be the same ones wey dey from when my mom deliver me Not complaining , cos me no want buy market , me im just informing how things dey run for mi country If you no wish me well, you need to leave and be gone If you no wish me well, you need to leave and be gone Cos life in Gidi , it be like evil forest If you add to me stress, to react is compulsory We on road for this doe oo ooo oo I got foes, still got foes oo oo ooo Me na ologo ologo, no fit stop my shine Dem dey jogodo jogodo to my Rodman style If you hold my Sokoto Sokoto, no fit stop my shine Dem dey jogodo jogodo to my Rodman style Girls dey follow go , follow go when dey come my side Dem dey jogodo jogodo to my Rodman style If you hold my Sokoto Sokoto, no fit stop my shine Dem dey jogodo jogodo to my Rodman style [Verse 2] How the fuck you gon' call me lazy Your teeny weeny bag don't phase me Till the end that's how they raised me Yea this life shit yea its crazy All these critics trynna score me All you rapper shit just bore me This Alte shit ain't for me How the fuck you gon' try ignore me? Don't make me have to call mans for you If I call mans then mans go fall you Be like say you mans done dey foil Naija boy yea king of the soill Yaa man Tell them hide all their wives and daughters Mi count hundreds, mi no get quarters Just to make bread, mi move like corper Try to start shit with me , I stop am Then I used to ship trees, I stop it Back then when my worst fear na police Now they ask my worst fear , lose profit Thats why mi treat the studio like office Senior man want come test my gangsta Cos the music come spread like cancer Touch my bread man go leak like Fanta Don't let your mom open box like Santa To clarify what I mean , that's coffin BTE we don't take no nonsense Far say Pretty spit heat like furnace And my wallet dey thick like forest I praise the Lord I control my anger When they steal my hair, Flo and lamba But I count my bread, I no go raise 1 muscle If you see their pics, you think I get stunt double If you wanna try, you need a tool and hammer Thats probably why all your shots so subtle All my boys holding tools, no cuddles Pls don't make the feds solve a case like puzzle

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Writers
  • Prettyboy D-O