Belly of the Beast

Album cover art for "Belly of the Beast" by Prettyboy D-O & Nissi

Prettyboy D-O & Nissi - Rap, Alternative

Belly of the Beast

0 Plays

Duration: 3:19

View Album

Lyrics

[Chorus: Nissi] In the belly of the beast I move through the jungle just like I'm Mufasa Kiniyun to n sare kpa! You musto know se Nobody move faster Kpan kpan kolo kpa E No fit carry me, koroba As I no dey wear agbada Gele mi ma yapa dada [Verse 1: Prettyboy DO] I tell them boy if they wanna take shots then Mi grab mi vest My man'a pick stone, pick rock if they wanna Test They rather see the boy laid flat 6 feet in a dirt But now na Pretty Boy big racks, diamonds on My chest Then dem dey do shakara for me But as a sure boy, I no go gree Plus now we up so I got these opps on me That's why im chilling with my homies Smoking trees Abobi wetin u dey yarn Abobi wetin u dey talk Bros you know say we dey work for the food Wey we dey chop Abobi wetin u dey yarn Abobi wetin u dey talk Bros you know say we dey work for the food Wey we dey chop [Chorus: Nissi] In the belly of the beast I move through the jungle just like I'm Mufasa Kiniyun to n sare kpa! You musto know se Nobody move faster Kpan kpan kolo kpa E No fit carry me, koroba As I no dey wear agbada Gele mi ma yapa dada [Verse 2: Nissi & Prettyboy DO] Fuck it up do it one more time Testify Another hell of a night Pour the henny real nice jiggy time Get higher than kites space life I tell my homie make he pass the liquor Man I take a shot until it hurt my liver Niggas for my city dey my back o If they looking for me, make u tell them check The bank o Why the more we happy, why the more these Niggas mad We be real gs but dem be opposite Na the reason the boy dey come for me But when we see them, it turn to hide and Seek We dey work hard, that's why they can't Succeed Abobi wetin u dey yarn Abobi wetin u dey talk Bros you know say we dey work for the food Wey we dey chop Abobi wetin u dey yarn Abobi wetin u dey talk Bros you know say we dey work for the food Wey we dey chop [Chorus: Nissi] In the belly of the beast I move through the jungle just like I'm Mufasa Kiniyun to n sare kpa! You musto know se Nobody move faster Kpan kpan kolo kpa E No fit carry me, Koroba As I no dey wear agbada Gele mi ma yapa dada [Outro: Prettyboy DO] In the belly of the beast Me no want no conflict Everyone I'll try not to be best Man I'll meet ya down lit It is a spiritual attempt I guess the champion, matter outta bless In the belly of the beast It is a eat or you get ate Any man a livin on me Mek you leave yo man Million dolla paid for no drama Mi no need nobody wahala

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Writers
  • Prettyboy D-O
  • Nissi