Sisi

Praiz & Wizkid - Pop, Afrobeat
Sisi
0 Plays
Lyrics
[Intro: Wizkid, Praiz] Oh, girl, make you calm down I am the man now Make you no form Nicki Minaj now, shawty Yah! Oh-oh Yeah, yeah GospelOnDeBeatz Praiz sing song Oh, Lord have mercy Wizzy baby Yah-yah! Eh [Verse 1: Wizkid] Omo, na who be the baga wey dey make mouth? When as you see me, man, I can't shout Wande Coal tell dem say I can't shout Step on the scene, making money in abundance Everywhere say I stand out Say Wizzy baby, yeah, I stand out See na for ghetto, everybody be dey hang out But right now, I'm the king of the countdown [Bridge: Praiz, Wizkid] Baby girl, make you calm down Na me just dey run town No go dey form Nicki Minaj now When your boyfriend see me, he go bow down Baby girl, make you calm down I am the man now Let me get it in you right now, shawty Yaga, eh [Chorus: Wizkid] Don't leave me hanging, oh, Sisi Your body banging, oh, Sisi Your body calling me, oh, Sisi Oh, Sisi, oh, Sisi Don't leave me hanging, oh, Sisi Your body banging, oh, Sisi Your body calling me, oh, Sisi Oh, Sisi, oh, Sisi [Verse 2: Praiz] She say she wanna be my lover She no want couch, so we do am undercover When I give it to her harder She keeps coming for more, coming for more She say she wanna be my lover She no want couch, so we do am undercover When I give am to her harder She keeps coming for more, coming for more [Pre-Chorus: Praiz, Wizkid] You're all I'm wanting, oh, Sisi I'm all you're wanting, oh, Praiz We saying the same thing, oh, Sisi We want the same thing oh, yeah Oh, girl, make you calm down I am the man now (Oh, no) Make you no form Nicki Minaj now, shawty Yaga, eh [Chorus: Wizkid] Don't leave me hanging, oh, Sisi Your body banging, oh, Sisi Your body calling me, oh, Sisi Oh, Sisi, oh, Sisi Don't leave me hanging, oh, Sisi Your body banging, oh, Sisi Your body calling me, oh, Sisi Oh, Sisi, oh, Sisi (Don't leave me hanging, Sisi) (Your body banging, oh, Sisi) (Your body calling me, oh, Sisi) (Oh, Sisi, oh, Sisi) (Don't leave me hanging, Sisi) (Your body banging, oh, Sisi) (Your body calling me, oh, Sisi) (Oh, Sisi, oh, Sisi) [Pre-Chorus: Praiz, Wizkid] You're all I'm wanting, oh, Sisi I'm all you're wanting, oh, Praiz We saying the same thing, oh, Sisi We want the same thing oh, yeah Oh, girl, make you calm down I am the man now (Oh, no) Make you no form Nicki Minaj now, shawty Yaga, eh [Chorus: Wizkid] Don't leave me hanging, Sisi Your body banging, oh, Sisi Your body calling me, oh, Sisi Oh, Sisi, oh, Sisi Don't leave me hanging, oh, Sisi Your body banging, oh, Sisi Your body calling me, oh, Sisi Oh, Sisi, oh, Sisi Don't leave me hanging, Sisi Your body banging, oh, Sisi Your body calling me, oh, Sisi Oh, Sisi, oh, Sisi Don't leave me hanging, oh, Sisi Your body banging, oh, Sisi Your body calling me, oh, Sisi Oh, Sisi, oh, Sisi [Outro] G-G-Go-GospelOnDeBeatz
Rate this song
0/5.0 - 0 Ratings
Loading comments...
Credits
- Writers
- Praiz
- Wizkid