I No Use U Play

Lyrics
See Girl I no use you play, girl I want you Girl I want you, girl I no unde rate...ooh (Shaydee hear me sing o) Girl I no use you play o, girl I want you girl I want you, girl I no under rate o girl I need you girl I need you Baby girl you're the only one, you're one in a million And anytime when you come around... Omo e dey burst my brain o Baby girl me I no fit shout, for my mind me and you dey date So come close make we relate(make we relate o) For you alone e dey show See girl I no use you play, girl I want you Girl I want you, say girl I no under rate...o Girl I need you, girl I need you Say girl I no use you play...ooh Girl I want you, girl I want you, say girl I no under rate o, I no go under ratе you lie lie 19 18 18 I say MOGbe, baby slowly... 19 18 18 I say I say, baby slowly... 19 18 18 I say MOGbе, baby slowly... 19 18 18 I say I say, baby slowly... Say girl you know sey you fine, anything you say I already comply, anything you do girl I gat your back Baby sey na true, I tell you confirm shoyee Girl you know say you bad, cuz' all the other Dudes they really gone high, other girls Dem dey hold on whine, watin Dem dey feel e no concern me Say girl I no use you play o, girl I need you Girl I need you, say girl I no under rate o Girl I want you girl I want you, say girl I no use you play o girl I need you girl I need you Say girl I no under rate o girl I want you girl I want you... 19 18 18 I say MOGbe baby slowly 19 18 18 I say I say baby slowly... 19 18 18 I say MOGbe baby slowly 19 18 18 I say I say baby slowly... Hey ojor fatima, the way you dey make me dey wonder Amaka Amina, it's you...ye Chioma Alima, see the way you moving mama SITA and I want you girl I want you Everyday and every morning... Girl I no use you play o, girl I want you Girl I want you, say girl I no under rate o I need you babeyy...I say girl I no use you play o Girl I girl I girl I need you say girl I no under rate o I want yooouuu 19 18 18 I say MOGbe baby slowly 19 18 18 I say I say baby slowly... 19 18 18 I say MOGbe baby slowly 19 18 18 I say I say baby slowly
Rate this song
0/5.0 - 0 Ratings
Loading comments...
Credits
- Writers
- Shaydee
- Praiz