Confirm

Patoranking & Davido - Pop, Nigeria
Confirm
6.3K Plays
Duration: 3:49
Lyrics
Shekpe Baddest World best Rade give me this money Cause this people dem dey do wetin funny Baba give me this money Cause this people dem dey do wetin funny As I wake this morning The first thing wey come my mind Na how to make this money As I wake this morning I tell myself say omo na to make this money Confirmation season, confirm Oil and gas we confirm Plenty money, confirm Higher higher, confirm, eehh Confirm Market woman, Confirm Danfo driver, Confirm Everybody, Confirm o L-O-V-E I Love this, I love this life I Love eeh, I Love this L-O-V-E I Love this, I love this life I Love eeh, I Love this Rade give me this money Cause this people dem dey do wetin funny Baba give me this money Cause this people dem dey do wetin funny Aye Aye Aye Aye Baba God answer my prayer eeh Aye Aye Aye Oluwa come answer my prayer eeh Shekpe My wire no dey ever get dull season My accountant always calling me But my eye e dey your body yea Oh eh Omalicha give me something As Jamaica no gree for me But Anita don plan konji for me But no oh Shey you no dey look the man, look the man The designer fit the man, look the brand No be China, 150 grand, on my hand This is shower, I said Don Perion Me, I no dey ever dey worry Na my God dey provide this money Omo na why I dey dash this money Honey Ganish master confirm Freeway self dey confirm Adeleke money confirm Naija people confirm Galaxy is confirm Osun money confirm Confirm L-O-V-E I Love this, I love this life I Love eeh, I Love this L-O-V-E I Love this, I love this life I Love eeh, I Love this Shekpe Rade give me this money Cause this people dem dey do wetin funny Baba give me this money Cause this people dem dey do wetin funny Aye Aye Aye Aye Baba answer my prayer eeh Aye Aye Aye Oluwa come answer my prayer eeh Confirmation season, confirm Oil and gas we confirm Plenty money, confirm Higher higher, confirm, eehh
Rate this song
0/5.0 - 0 Ratings
Loading comments...
Credits
- Writers
- Patoranking
- Davido