Personally

Lyrics
[Intro: Rudeboy] Personally, personal, personally Personally, personal, personally [Verse 1: Rudeboy] Personally, I rock your body I promise you go home You won't tell your daddy I'll give it to you like you've never had it Screaming chin chin like speaking Chinese Ehn, na wetin be this Baka boom boom na wetin I see Saga, but she no wan gree She talk say she no wan leave [Chorus: Mr P] Eh, I no go lie The things wey dey my mind When I see you dancing, girl you got me high And if you want to try, gbege go dey tonight 'Cause I'm in the mood As long as you feeling the groove I go deal with you Personally, eh Personal personally, ah ah ah ah Personally, eh Personal personally, I go deal with you Personally, eh Personal personally, ah ah ah ah Personally, eh Personal, personally I go deal with you I go deal with you [Verse 2: Rudeboy] Personally, professionally I see what you're doing intentionally Girl me want it physically So give it to me give it to me radically Emotionally, psychologically You're turning me on biologically Sexually, dramatically And she talk say she no wan leave [Chorus: Mr P] Eh, I no go lie The things wey dey my mind When I see you dancing, girl you got me high And if you want to try, gbege go dey tonight 'Cause I'm in the mood As long as you feeling the groove I go deal with you Personally, eh Personal personally, ah ah ah ah Personally, eh Personal personally, I go deal with you Personally, eh Personal personally, ah ah ah ah Personally, eh Personal, personally I go deal with you I go deal with you [Verse 3: Rudeboy] Girl, exceptionally The reason na spiritually Money speaking So drastically Magically, internationally Haba, habatically Grammar, na for dictionary Saga, but she no wan gree She talk say she no wan leave [Chorus: Mr P] Eh, I no go lie The things wey dey my mind (dey my mind) When I see you dancing, girl you got me high And if you want to try, gbege go dey tonight Cause I'm in the mood As long as you feeling the groove I go deal with you Personally, eh Personal personally, ah ah ah ah Personally, eh Personal personally, I go deal with you Personally, eh Personal personally, ah ah ah ah Personally, eh Personal, personally I go deal with you
Rate this song
0/5.0 - 0 Ratings
Loading comments...
Credits
- Writers
- P-Square