Advertisement

Do Me

Album cover art for "Do Me" by P-Square & Waje

P-Square & Waje - Pop, Dance

Do Me

25K Plays

November 17, 2008.

Lyrics

[Intro: Rudeboy] Oh (Ayy) E get as you dey do me, do me Do me, do me Eh, na the way you dey do me [Chorus: Rudeboy, Waje] Girl, I love the way you do me (Do me) Do me (Do me) Do me (Do me) Do me (Do me) Boy, I love the way you do me (Do me) Do me (Do me) Do me (Do me) Do me (Do me) Na the way you dey do me (Do me) You go wound, oh, you go wound, oh, my baby Na the way you dey do me (Do me) You go wound oh, you go wound oh, oh [Verse 1: Rudeboy] So na she step into the club house (Club house) See how the boys dem a drop down (Drop down) And all the ladies just dey holla say (Dey holla say) Them no know say wahala dey If you no soji take am easy, make you no dey fall (No dey fall) This na the song for the dance hall The way you move your body, girl e be like say (E be like say) You no know say wahala dey [Refrain: Rudeboy] Na the way wey you do the things you do (Oh) E be like say you get plans for me and you (Oh) If I put it on you, you put it on me (Oh) What a man can do, a woman can do so [Pre-Chorus: Rudeboy, Waje] If you do me, I do you (Man no go vex) Step on the dance floor (Man no go vex) Touch me I touch you (Man no go vex) You say (Man no go vex) I say (Man no go vex) If you do me, I do you (Man no go vex) Step on the dance floor (Man no go vex) So won't you give it to me? I go give it to you So make you give it to me some more Some more [Chorus: Rudeboy, Rudeboy and Waje] E get as e dey do me (Do me) So make you give it to me, give it to me E get as e dey do me (Do me) So make you give it to me some more (Oh) E get as e dey do me (Do me) So make you give it to me Na the way you dey do me (Do me) Do me (Do me) So make you give it to me some more (Oh) [Post-Chorus: Rudeboy, Rudeboy and Waje] So make you do me (Do me) Do me (Do me) Do me (Do me) Do me Make you do me (Do me) Do me (Do me) Do me (Do me) Do me [Verse 2: Mr. P, Waje] Omo, check out the way she twist and whine it (Whine it) Making me feel like and grind it (Grind it) Baby girl, I know say you dey eye me (Eye me) After the show, na the party for my room (Room) Strictly for me and you (You) We get plenty things to do (Do) So pull off your bump and move, make we groove (Eh!) Boy, you know say talk is cheap I know you are tempted to roll with me Me, I no be the bizzy body wey you sing What a man can do, a woman can do so [Pre-Chorus: Mr. P, Waje] If you do me, I do you (Man no go vex) Step on the dance floor (Man no go vex) Touch me, I touch you (Man no go vex) You say (Man no go vex) I say (Man no go vex) If you do me, I do you (Man no go vex) Step on the dance floor (Man no go vex) So won't you give it to me? I go give it to you So make you give it to me some more Some more [Chorus: Mr. P, Rudeboy and Waje] E get as e dey do me (Do me) So make you give it to me, give it to me E get as e dey do me (Do me) So make you give it to me some more (Oh) E get as e dey do me (Do me) So make you give it to me Na the way you dey do me (Do me) Do me (Do me) So make you give it to me some more (Oh) [Post-Chorus: Rudeboy, Rudeboy and Waje] So make you do me (Do me) Do me (Do me) Baby Do me (Do me) Do me Dey do me dey go, yeah Make you do me (Do me) Do me (Do me) Oh, yeah! Do me (Do me) Do me Na the way you dey do me (Do me) You go wound oh, you go wound oh, my baby Na the way you dey do me (Do me) You go wound oh, you go wound, oh-oh [Refrain: Rudeboy, Waje] From the way you do the things you do (Oh-oh-oh) E be like say you get plans for me and you (Yeah) Me, I no be the bizzy body wey you sing What a man can do, a woman can do Ehn! [Pre-Chorus: Rudeboy, Waje] If you do me, I do you (Man no go vex) Step on the dance floor (Man no go vex) Touch me, I touch you (Man no go vex) No, no You say (Man no go vex) Oh-oh I say (Man no go vex) If you do me, I do you (Man no go vex) Step on the dance floor (Man no go vex) Eh-yeah So won't you give it to me? I go give it to you So make you give it to me some more (Give it to me, yeah-eh-ee-ee-eh) Some more [Chorus: Rudeboy, Rudeboy and Waje, Waje] E get as e dey do me (Do me) So make you give it to me, give it to me E get as e dey do me (Do me) So make you give it to me some more (Oh) Give it to me some more E get as e dey do me (Do me) Give it to me some more So make you give it to me Give it to me some more Na the way you dey do me (Do me) Do me (Do me) So make you give it to me some more (Oh) [Post-Chorus: Rudeboy, Rudeboy and Waje, Waje] So make you do me (Do me) Do me (Do me) Do me (Do me) Do me (Oh) Make you do me (Do me) Do me (Do me) Do me (Do me) Do me Na the way you dey do me (Do me) You go wound oh (Do me), you go wound oh, my baby Na the way you dey do me (Do me) You go wound oh, you go wound, oh-oh

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Writers
  • Waje
  • P-Square