Advertisement

Into the Deep

Album cover art for "Into the Deep" by P-Square

P-Square - Pop

Into the Deep

0 Plays

Duration: 2:17

View Artist

September 12, 2009.

Lyrics

[Intro] Before they see us them go tey Before they see us them go tey Before they see us them go tey Before they see us them go tey As the beat goes Eh! [Chorus] Who dey here eh Who dey here eh Who dey here eh Who dey here eh Na you dey here еh Why you dey here еh You still dey here eh You go dey here eh [Verse 1] We're back again (back again) We did it again (did it again) We make it rain Haters go insane You want it too (want it too) I'm gonna give it to you (give it to you) With the things that we do See [Pre-Chorus] The way they do the things they do Thinking them are breaking your heart in two Now they can see all eyes on you Tell me wetin I man go do, eh? Haters, haters (eh) Tell me wetin I man go do? Haters, haters (eh) Tell me wetin I man go do? Cause we dey do do do do do Eh eh ooh oh oh ooh oh oh We sabi do do do do do Tell me wetin I man Nothing I man go do [Chorus] Who dey here eh Who dey here eh Who dey here eh Who dey here eh Na you dey here eh Why you dey here eh You still dey here eh You go dey here eh [Verse 2] We keep it coming (keep it coming) Ain't no stopping us (us us us us) The heat keep dropping The way we keep it popping Bad belle people everywhere Una go see us everywhere Climbing up we no fear [Pre-Chorus] The way they do the things they do Thinking them are breaking your heart in two Now they can see all eyes on you Tell me wetin I man go do, eh? Haters, haters (eh) Tell me wetin I man go do? Haters, haters (eh) Tell me wetin I man go do? Cause we dey do do do do do Eh eh ooh oh oh ooh oh oh We sabi do do do do do Tell me wetin I man Nothing I man go do [Chorus] Who dey here eh Who dey here eh Who dey here eh Who dey here eh Na you dey here eh Why you dey here eh You still dey here eh You go dey here eh [Verse 3] Before they see us them go tey Before they see us them go tey Before they see us them go tey Before they see us them go tey Before they see us them go tey Before they see us them go tey Before they see us them go tey Before they see us them go tey Eh! The reason why we dey tell them say Na who dey here? Plenty lions in this industry Some still dey wonder how me and my brother don dey there eh My people seeing is believing Stop their deceiving I know what you're seeing I know how you're feeling You're feeling like a stranger (stranger) Now you don dey hustle make you enter (enter) The level wey we dey omo na danger We dey see danger We go still dey here Wahala dey! [Pre-Chorus] Haters, haters (eh) Tell me wetin I man go do? Haters, haters (eh) Tell me wetin I man go do? Cause we dey do do do do do Eh eh ooh oh oh ooh oh oh We sabi do do do do do Tell me wetin I man Nothing I man go do [Chorus] Who dey here eh (who dey here) Who dey here eh (who dey here) Who dey here eh (who dey here) Who dey here eh Na you dey here eh (na you dey here) Why you dey here eh (why you dey here) You still dey here eh (you still dey here) You go dey here eh (you go dey here) Who dey here eh (you go digiti dey) Who dey here eh (you go digiti dey) Who dey here eh Who dey here eh Na you dey here eh (na you dey here) Why you dey here eh (why you dey here) You still dey here eh (you still dey here) You go dey here eh [Outro] Before they see us them go tey Before they see us them go tey Una go digiti dey Before they see us them go tey Before they see us them go tey Dem go digiti dey Before they see us them go tey Before they see us them go tey Who dey here Before they see us them go tey You still dey here Before they see us them go tey Una go dey here eh

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Writers
  • P-Square