Pump Fake

Lyrics
[Intro: P-Square, Helen Paul] Uncle please tell us a story Yeah, yeah, yeah, yeah Mmm mmm Oh, no We back again (We back again) This time [Refrain: Rudeboy, Helen Paul] I got a story (story) I got a story (story) This na our story, story, story yeah (story, story, story) I got a story (story) I get tori (story) This na our story, story, story yeah (story, story, story) [Verse 1: Mr. P] See, see Twelve years ago, when we started dancing Imitating, miming Michael Jackson They used to call us Paul and Peter We realize say P-Square better When our mates dey bubble, we dey hustle To make sure say our music go escape us from trouble [Pre-Chorus: Mr P] Then we dey try to understand why Some people are not the same From one competition to another Our mama used to tell us not to bother 'Cause we dey play, we dey sing We dey dance for the same shows Eh, at the same time [Chorus: P-Square, Helen Paul] For all those people wey dey play our song And all those people wey dey write about us We love you (We love you) We wanna thank you (We wanna thank you) 'Cause na so e suppose to be Can't imagine wetin life go be Without you (Without you) We wanna thank you (We wanna thank you) [Verse 2: Rudeboy] In the year 2001 Was a blessing and a lesson that shows we are progressing While in the year 2002 Timbuk2 came to our rescue While in the year 2003 For everywhere Na our tapes and CDs (Hey) E never finish for southern city We go for Kora for South Africa (Eh) [Pre-Chorus: Rudeboy] We dey try to understand why Some people are not the same From one competition to another (Again) Our mama used to tell us not to bother 'Cause we dey play, we dey sing We dey dance for the same shows (Hey) At the same time [Chorus: P-Square, Helen Paul] For all those people wey dey play our song And all those people wey dey write about us We love you (We love you) We wanna thank you (We wanna thank you) 'Cause na so e suppose to be Can't imagine wetin life go be Without you (Without you) We wanna thank you (We wanna thank you) [Refrain: Rudeboy, Helen Paul] I got a story (story) I got a story (story) This na our story, story, story yeah (story, story, story) I got a story (story) I get tori (story) This na our story, story, story yeah (story, story, story) [Outro: P-Square, Helen Paul] All the children help me sing (Thank you) We love you (Thank you) We thank you (Thank you) We dey grateful (Thank you) Universities (Thank you) Societies (Thank you) Companies (Thank you) We love you (Thank you) To all radio stations (Thank you) And all TV stations (Thank you) Journalists (Thank you) We dey grateful (Thank you) To our fans in Nigeria, ay (Thank you) Those in South Africa (Thank you) Those in America (Thank you) All over the world (Thank you) To my fellow musicians (Thank you) MC's and DJ's (Thank you) We love you (Thank you) We dey grateful (Thank you) To our Father in heaven (Thank you) We no fit forget You eh (Thank you) We praise You (Thank you) We dey thank You (Thank you) We dey grateful (Thank you) We love you (Thank you) Thank you (Thank you) Thank you (Thank you) Thank you (Thank you) Thank you (Thank you) Oh no (Thank you) Oh (Thank you)
Rate this song
0/5.0 - 0 Ratings
Loading comments...
Credits
- Writers
- P-Square
- RudeBoy (Paul Okoye)
- Mr. P