Senorita

Lyrics
[Intro] It's been a long time Ooh, yeah Ooh ooh ooh ooh Senorita, mamacita [Verse 1] She been tell me say she dey like me She dey see me now She dey feel me She's supposed to be my wifey In my life-y, precisely I no fit wait till I take you to my family But now it's like you are making me your enemy My senorita, mamacita You dey feel me Can I reach ya? [Pre-Chorus] Now you begging me to take a ride with me But before you no even wanna sendi me But now when I dey make my money Now you are saying that P-Square's your new Now you begging me to take a ride with me But before you no even wanna sendi me But now when I dey make my money Now you are saying that P-Square's your new [Chorus] Senorita, mamacita (uhn) I try to reach you Now you wanna be there, down with the P-Square We go dey selecta, whenever Mamacita (uhn) I try to reach you Now you wanna be there, down with the P-Square We go dey selecta [Verse 2] Uh, uh, uh Wetin I do you, do you? After all the things I've done for you and I I no be mugu mugu When I dey suffer, tell me where you dey? I don get another family Another person wey dey give me everything wey I need The person wey dey show me say na me no need money Shey you tell me say I no go see your body [Pre-Chorus] Now you begging me to take a ride with me (Woah oh) But before you no even wanna sendi me But now when I dey make my money Now you are saying that P-Square's your new Now you begging me to take a ride with me But before you no even wanna sendi me But now when I dey make my money Now you are saying that P-Square's your new [Chorus] Senorita, mamacita (Uhn) I try to reach you Now you wanna be there, down with the P-Square We go dey selecta, whenever Mamacita (Uhn) I try to reach you Now you wanna be there, down with the P-Square We go dey selecta (Yo, ayo) [Verse 3] So many many, so many many things dey happen When e dey happen Nobody know why e dey happen Give me example, like Adam and Eve go eat the apple When e dey forbidden Even though e no dey forgiven But you were willing So put your handss up in the ceiling Chilling, that chilling chilling With no feelings, now you are willing So join the queue with Aisha Felicia, Anita, Panita, even Patricia [Chorus] Senorita, mamacita (Uhn) I try to reach you Now you wanna be there, down with the P-Square We go dey selecta, whenever Mamacita (Uhn) I try to reach you Now you wanna be there, down with the P-Square We go dey selecta [Pre-Chorus] Now you begging me to take a ride with me But before you no even wanna sendi me But now when me dey make my money Now you are saying that P-Square's your new Now you begging me to take a ride with me But before you no even wanna sendi me But now when me dey make my money Now you are saying that P-Square's your new [Chorus] Senorita, mamacita (Mamacita, ee, ee) I try to reach you Now you wanna be there, down with the P-Square We go dey selecta, whenever Mamacita (Mamacita, ee, ee) I try to reach you Now you wanna be there, down with the P-Square (Now you wanna be there, down with the P-Square) We go dey selecta [Outro] Senorita Mamacita Can I reach ya? Oh-oh, oh (Selecta) Senorita Mamacita Can I reach ya? Oh-oh, oh Ooh-oh-oh Ooh-oh-oh-oh Yeah Selecta, selecta Ooh-oh-oh Ooh-oh-oh-oh Yeah Selecta, selecta Ooh-oh-oh Ooh-oh-oh-oh Yeah Selecta, selecta Ooh-oh-oh Ooh-oh-oh-oh Yeah Selecta, selecta
Rate this song
0/5.0 - 0 Ratings
Loading comments...
Credits
- Writers
- P-Square