Advertisement

E No Good

Album cover art for "E No Good" by P-Square

P-Square - Pop

E No Good

0 Plays

View Artist

Lyrics

E no good E no good E no good E yeah yeah ahn P Square Ain't nobody gonna break your way close to me You gotta be what you wanna become to me All those people wey dey think say you no go be what you wanna be but you gots to be I remember when we dey carry our CD to find someone wey go listen to our song to say nobody wanna get close to us This is what we feel inside Make una dey listen good All those musicians wey you frustrate dey no be fools You dey inside your office just dey feel so good When dey bring you CDs you critinize And this is what you do You make dem feel so sad, you criticize their song You make it look so bad, try to make them mad Now it's all gone to fighting back God give us the love And then you say E yeah yeah ahn P-Square Ain't nobody gonna break your way close to me You gotta be what you wanna become to me All those people wey dey think say you no go be what you wanna be but you gots to be P-Square Ain't nobody gonna break your way close to me You gotta be what you wanna become to me All those people wey dey think say you no go be what you wanna be but you gots to be Though oh you no dey shame cuz you know this game But you dey try to use your ways Recording companies, I don't wanna mention name Especially then you can try to make a change tell me Why you think say music no dey move (Why you think say music no dey move) Why they no dey listen to our song (Why they no dey listen to our song) And the tribalism don take over the show Yes oh And this is what they do They make them feel so sad, they criticize their song They make it look so bad, try to make you mad Now it's all gone to fighting back God give us the love And then you say E yeah yeah ahn P-Square Ain't nobody gonna break your way close to me You gotta be what you wanna become to me All those people wey dey think say you no go be what you wanna be but you gots to be P-Square Ain't nobody gonna break your way close to me You gotta be what you wanna become to me All those people wey dey think say you no go be what you wanna be but you gots to be Gots to be (Gots to be) Gots to be (Gots to be) What you wanna be (What you wanna be) What you wanna be (What you wanna be) Who you wanna be (who you wanna be) Who you wanna be (who you wanna be) My destiny (my destiny) Gots to be (gots to be) Why you think say music no dey move (Why you think say music no dey move) Why they no dey listen to our song (Why they no dey listen to our song) And the tribalism don take over the show Yes oh And this is what they do They make you feel so sad, they criticize your song They make it look so bad, try to make you mad Now its all gone to fighting back God give us the love And then you say E yeah yeah ahn P-Square Ain't nobody gonna break your way close to me You gotta be what you wanna become to me All those people wey dey think say you no go be what you wanna be but you gots to be P-Square Ain't nobody gonna break your way close to me You gotta be what you wanna become to me All those people wey dey think say you no go be what you wanna be but you gots to be P-Square Ain't nobody gonna break your way close to me You gotta be what you wanna become to me All those people wey dey think say you no go be what you wanna be but you gots to be

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Writers
  • P-Square