Advertisement

Do as I Do

Album cover art for "Do as I Do" by P-Square & Tiwa Savage & May D

P-Square & Tiwa Savage & May D - Pop, Yoruba

Do as I Do

0 Plays

July 29, 2011.

Lyrics

[Intro: Tiwa Savage, Rudeboy & May D] Uh, uh Uh (Ah-ah-ah-ah-ah-ah-ah) P-P-P-P-Square, P-Square! (Ah) And Tiwa Savage With Mr May D (Ah) We dey run the show (Ah-ah-ah-ah-ah-ah-ah) [Verse 1: Rudeboy] Hey, pretty girl, with your sexy body Me like the way you move, you dey make me soji (Me soji) Mr. DJ, you too sabi So 'pon the selense for this party (This party) Baby girl, make you come to daddy Make we sip some Hennessy and Bacardi (Bacardi) Daddy go rock you steady 'Cause you got me going on (Eh) [Refrain: May D] Na the way you dey do me dey move wey dey make me dey troway Na the things wey you do wey dey make me dey wan pop Rosé [Chorus: May D] As a party starter (Party starter) I come here to scatter (Come here to scatter) If you no fit enter (No fit enter) Make you go get fundamental (Oh-eh) And do as I do, do as I do, do as I do, eh Do as I do, do as I do, do as I do, eh As I dey do, you dey do As I dey move, you dey move, eh Do as I do, do as I do, do as I do, eh (Ah-ah-ah-ah-ah-ah-ah) [Verse 2: Tiwa Savage] I can go all night, boy, if you ready (Uh) Baby follow my lead, I like it nice and steady You wan spend money (Ah) You like how I move my body (Ah) I like how it makes you crazy So, can we take it slowly? Ah (Ah-ah-ah-ah-ah-ah-ah) As I roll and I roll And I'm whining my hips, just watch me And by the end of the night I go dey by your side, make you touch me, yeah-eh [Chorus: May D, Tiwa Savage] As a party starter (Party starter, yeah-eh) I come here to scatter (Come here to scatter, yeah-eh) If you no fit enter (No fit enter) Make you go get fundamental (Oh-eh) And do as I do, do as I do, do as I do, eh Do as I do, do as I do, do as I do, eh As I dey do, you dey do As I dey move, you dey move, eh Do as I do, do as I do, do as I do, eh (Ah-ah-ah-ah-ah-ah-ah) [Verse 3: Mr. P] We are party starters (Ah) We step inna the place e no matter (Ah) Who you be? Na who be your father? (Ah) Rudeboy, Mr. P, don dada (Ah) So follow me follow me baby da ta (Ah) Daddy wan take you up with no ladder (Ah) Wey my cheddar, e no matter (Ah) You be the phone, me the charger (Ah) [Refrain: Mr P] Na the way she dey do me, dey move me, dey make me dey troway Na the thing wey she do me. dey make me dey wan pop Rosé [Chorus: May D] As a party starter (Party starter) I come here to scatter (Come here to scatter) If you no fit enter (No fit enter) Make you go get fundamental (Oh-eh) And do as I do, do as I do, do as I do, eh Do as I do, do as I do, do as I do, eh As I dey do, you dey do As I dey move, you dey move, eh Do as I do, do as I do, do as I do, eh (Ah-ah-ah-ah-ah-ah-ah) [Bridge: Rudeboy] Oya make you 'pon the selense, 'pon the selense, 'pon the selense Make you 'pon the selense, 'pon the selense, 'pon the selense Oya make you 'pon the selense (Ah), 'pon the selense, 'pon the selense (Ah) Make you 'pon the selense (Ah), 'pon the selense, 'pon the selense (Ah-ah-ah-ah-ah-ah-ah) [Chorus: May D] As a party starter (Party starter) I come here to scatter (Come here to scatter) If you no fit enter (No fit enter) Make you go get fundamental (Oh-eh) And do as I do, do as I do, do as I do, eh Do as I do, do as I do, do as I do, eh (Ah-ah-ah-ah-ah-ah-ah) As I dey do, you dey do As I dey move, you dey move, eh Do as I do, do as I do, do as I do, eh (Ah-ah-ah-ah-ah-ah-ah) [Outro: May D] (Mumbling)

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Writers
  • May D
  • Tiwa Savage
  • P-Square