Bunieya Enu

Lyrics
[Intro] Yeah yeah (yeah yeah) Oh oh oh (oh oh oh) Oh oh oh oh oh Oh oh oh oh Oh oh oh oh oh oh oh oh oh oh As we dey celebrate [Chorus] Bunieya Enu, Bunieya Enu Bunie nu ya Enu As we dey celebrate Bunieya Enu, Bunieya Enu Bunie nu ya Enu As we dey celebrate We thank God oooh Baba you too much oooh We thank God oooh You too much oh, you too much oh Chai, see [Verse 1] The way we dey spend this money no dey fear me (fear me) I got so many people wey dem dey dare me (eh) Ba-ba-back in the days nobody send me Now dem come dey near me, cause dem want to see me fail [Pre-Chorus] Thank God it's Friday (Friday) And I go rock am like my bai-day Oh oh oh I'm so excited (excited) So everybody show your style eeh As we dey celebrate [Chorus] Bunieya Enu, Bunieya Enu Bunie nu ya Enu As we dey celebrate Bunieya Enu, Bunieya Enu Bunie nu ya Enu As we dey celebrate We thank God ooh Baba you too much oh We thank God oh You too much oh You too much oh That's why we celebrate, let's celebrate [Verse 2] Now put your hands in the air Move them up like you just don't care I dey say we dey pop champagne Jubilate and no complain oh Na so we dey do am everyday Kpata kpata we dey kneel down and pray Scatter them we dey start to the grace oh Na ti we men oh Ima no Okacha si ma dunine enu Okacha si ma dunine enu Okacha si ma dunine enu So make it No mind them oh No do gra gra No send them oh Come join body oh Make we blend them Make you they tell them say [Pre-Chorus] Thank god it's Friday And I go rock am like my bai-day Ohh I'm so excited So everybody show your style eh As we dey celebrate [Chorus] Bunie ya enu Bunie ya enu Bunie duya enu As we dey celebrate Bunie ya enu Bunie ya enu Bunie duya enu As we dey celebrate We thank God oh Baba you too much oh We thank God oh You too much oh You too much oh That's why we celebrate Let's celebrate [Verse 3] As we dey celebrate We dey jubilate Omo no player hate Till make no dey underrate Now we dey calculate You dey dey speculate Me I no send them oh No send them oh [Pre-Chorus] But thank God it's Friday And I go rock am like my bai-day Ohh I'm so excited So everybody eh Move your body eh [Chorus] As we dey Bunie ya enu Bunie ya enu Bunie be duya enu As we dey celebrate Bunie ya enu Bunie ya enu Bunie duya enu As we dey celebrate We thank God oh Baba you too much oh We thank God oh You too much oh I say you too much oh Bunie ya enu Bunie ya enu Bunie ya enu As we dey celebrate Bunie be duya enu Bunie be duya enu Bunie be duya enu eh As we dey celebrate Ima no Okacha si ma dunine enu Okacha si ma dunine enu Isim Okacha si ma dunine enu Bunieya enu Bunieya enu Maka no Okacha si ma dunine enu Okacha si ma dunine enu Isim Okacha si ma dunine enu Bunieya enu Bunieya enu
Rate this song
0/5.0 - 0 Ratings
Loading comments...
Credits
- Writers
- P-Square