Bizzy Body (Remix)

P-Square & Weird MC - Pop
Bizzy Body (Remix)
0 Plays
Lyrics
[Intro: Mr P, Weird MC] We bring it back again! Da remix! With your bizzy body, eh Yo P! Everybody eh (It's the Weird MC) Nothing dey! Hey, hey, hey, hey! (This is the remix) Hey, hey, hey, hey! (This is the remix) Hey, hey, hey, hey! (This is the remix) Hey, hey, hey, hey! [Verse 1: Weird MC & Mr P] Okay now Bring it on now Here we go now With the flow now (Uhn) Peter, Paul and Shola This na fresh from Naija, oya See them, see them them don come back again now (Oh) I beg you sister, abi you get one agenda Why you put me in between the middle of the center? 'Cause me no like no pretender [Pre-Chorus: Mr P] So make you stop to dey look And start to dey groove Peter and Paul, them be one, no be two Remember say them get gbedu (Oh) Wey go make you soji (Oh) I love your boom-boom, bae You make me really wanna touch away When you hook up in the club, oh Give them a run, oh Give them a jump, oh [Chorus: Rudeboy, Mr P] With your bizzy body eh (Hey, hey, hey, hey) You go soji eh (Hey, hey, hey, hey) Everybody eh (Hey, hey, hey, hey) Move your body eh (Hey, hey, hey, hey) With your bizzy body eh (Hey, hey, hey, hey) You go soji eh (Hey, hey, hey, hey) Everybody eh (Hey, hey, hey, hey) Move your body eh (Hey, hey, hey, hey) [Post-Chorus: Rudeboy] Somebody say Oh, oh, oh-ohh, ohh-ohh Oh, oh, oh-ohh, ohh-ohh Everybody say Oh, oh, oh-ohh, ohh-ohh Oh, oh, oh-ohh, ohh-ohh Rudeboy! [Verse 2: Rudeboy] We don bring back the remix (Oh) Everybody in the club, una dey feel me (Oh) You dey soji, Mr. DJ, you dey kill me (Oh) Whine up your body if you dey dig me (Oh) So make you tease me, tease me till I lose control 'Cause otherwise, my sister, we go commit murder Who be the bagger wey say we no dey go further? Tell am say we no dey bother (Eh) [Refrain: Rudeboy] Who be the bagger wey say we no dey go further? Tell am say we no be losers, we dey stronger Move up your body with your bizzy body thunder (Gbosa!) 'Cause I go replace another [Pre-Chorus: Rudeboy] So make you stop to dey look Peter and Paul, them be one, no be two Remember say them get gbedu (Oh) Wey go make you soji (Oh) Girl, I love your boom-boom, bae (Eh) You make me really wanna touch away So when you hook up in the club, oh Give them a run, oh Give them a jump, oh (Eh) [Chorus: Rudeboy, Mr P] With your bizzy body eh (Hey, hey, hey, hey) You go soji eh (Hey, hey, hey, hey) Everybody eh (Hey, hey, hey, hey) Move your body eh (Hey, hey, hey, hey) With your bizzy body eh (Hey, hey, hey, hey) You go soji eh (Hey, hey, hey, hey) Everybody eh (Hey, hey, hey, hey) Move your body eh (Hey, hey, hey, hey) [Post-Chorus: Rudeboy, Weird MC] Somebody say Oh, oh, oh-ohh, ohh-ohh (Yeah) Oh, oh, oh-ohh, ohh-ohh Everybody say Oh, oh, oh-ohh, ohh-ohh (E yagolono) Oh, oh, oh-ohh, ohh-ohh (Weird MC dey come) And it's Rudeboy! [Verse 3: Weird MC, Mr P] What you gonna do? Where you gonna hide? When we wanna show And we show the vibe We got the club so locked down (Down) You gotta move your bizzy body now (Now) Kini mo wi, kini mo so Move your body, keep it closer No dulling, no gawking No stalling, no shaking (Hey, hey, hey, hey) I just dey vibe dey go (Ah!) (Hey, hey, hey, hey) No be me oh (Hey, hey, hey, hey) Ijoya oh Nothing dey! [Refrain: Rudeboy] Who be the bagger wey say we no dey go further? Tell am say we no be losers, we dey stronger Move up your body with your bizzy body thunder (Gbosa!) 'Cause I go replace another [Pre-Chorus: Rudeboy] So make you stop to dey look Peter and Paul, them be one, no be two (Eh!) Remember say them get gbedu (Oh) Wey go make you soji (Oh) Girl, I love your boom-boom, bae (Eh!) You make me really wanna touch away So when you hook up in the club, oh Give them a run, oh Give them a jump, oh (Eh) [Chorus: Rudeboy, Mr P] With your bizzy body eh (Hey, hey, hey, hey) You go soji eh (Hey, hey, hey, hey) Everybody eh (Hey, hey, hey, hey) Move your body eh (Hey, hey, hey, hey) With your bizzy body eh (Hey, hey, hey, hey) You go soji eh (Hey, hey, hey, hey) Everybody eh (Hey, hey, hey, hey) Move your body eh (Hey, hey, hey, hey) With your bizzy body eh (Hey, hey, hey, hey) You go soji eh (Hey, hey, hey, hey) Everybody eh (Hey, hey, hey, hey) Move your body eh (Hey, hey, hey, hey, and it's Rudeboy) With your bizzy body eh (Hey, hey, hey, hey) You go soji eh (Hey, hey, hey, hey) Everybody eh (Hey, hey, hey, hey) Move your body eh (Hey, hey, hey, hey) [Outro: Mr P, Rudeboy] Hey, hey, hey, hey Hey, hey, hey, hey (Yo P!) Hey, hey, hey, hey (And it's Rudeboy!) Hey, hey, hey, hey We bring it back again Da remix With your bizzy body eh Yo P Everybody eh Nothing dey!
Rate this song
0/5.0 - 0 Ratings
Loading comments...
Credits
- Writers
- P-Square