Unfadable

Album cover art for "Unfadable" by Oritse Femi

Oritse Femi - Pop

Unfadable

0 Plays

Duration: 3:21

View ArtistView Album

Lyrics

See I say gone are those days Wey I dey play my song No one won to listen to them Dey go just walk away from me like that Sey dem won play biggy and 2pac Gone are those days wey I dey beg dj Dj I won play my song oh oh oh Na my gbedu everybody won play I say oh oh oh paparazzi dey find me everyday Allah wakubaru our god is great He has lifted me from grass to grace Take away my pain my sorrows away Baba god you are worthy to be praise Say right now demma all over me All over me like a honey and bee еh Say that's why dem now love me Dеmma all over me that dey can't Do without me ye I don dey make dem wonder oh ye As I dey go on top and naso dey make Dem halla chineke narekele See I say gone are those days Wey I dey play my song No one won to listen to me Dey go just walk away from me like that Sey dem won play biggy and 2pac Gone are those days wey I dey beg dj Dj I won play my song oh oh oh Na my gbedu everybody won play I say oh oh oh paparazzi dey find me everyday As I dey wake up in the morning I dey pray to my god Forgiving me everything I want let me live Butter my bread lift me from The buttom to the top In everything I do I cannot do without you Make my dream come true you dey make me Feel brand new Oh oh ogena you too much oh oh ogena werika Oh oh you dey do am for the big boy See I say gone are those days Wey I dey play my song No one won to listen to me Dey go just walk away from me like that Sey dem won play biggy and 2pac Gone are those days wey I dey beg dj Dj I won play my song oh oh oh Na my gbedu everybody won play I say oh oh oh paparazzi dey find me everyday Right now na my song dey make dem jump Up and down Right now na im be their ringing tone Right now na my song be number one top chart And me say I cannot do it without me eh Oh oh oh dey cannot do without me eh Oh ye ye oritsefemi oh oh no no Baba god no no Shiney production

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Producers
  • Shiney