Freestyle

Album cover art for "Freestyle" by Oritse Femi

Oritse Femi - Pop

Freestyle

0 Plays

View ArtistView Album

Lyrics

See they sell our oil land oh dem come Dey depot dem n aim make boys dey vex Dem come dey kidnap dem See they sell our oil land oh dem come Dey depot dem n aim make boys dey vex Dem come dey kidnap dem Father land dem come our land oh Father land dem come pose for our land eh Dem sey dem won give us gbege Dеm say dem won to give us gbegе Dem sey dem won give us gbege Dem say dem won to give us gbege While delta boys dem dey provoke Bayelsa dem dey with their bombing Warri na dem dey arrange the kaki Make you tell me who dem want come gbege oh While delta boys dem dey provoke Bayelsa dem dey with their bombing Warri na dem dey arrange the kaki Make you tell me who dem want come gbege oh Oya e jawon e jawon ani ke jawon e jawon Oya e sha won e shawon ani ke run won e run won Ani ke mase laulau semi lala Make una no do gara gara for me eh gara gara Mase laulau semi laulau Make una no do garagara for me eh garagara Mase laulau semi laulau Make una no do garagara for me eh garagara All our leaders dem dey vex Dem say we too dey talk If we no talk oh we no go chop and na that talk May be our own work wetin we go use feed the Pikin wey we born oh Oya tell dem sey our eye don clear Tell dem sey our eye don open oh E so fun won pe oju wa ti la Tell dem sey our eye don open oh Omo na dem dey rule dem thing Omo na dem dey chop dem thing Oya e jawon e jawon ani e gba won e gba won Oya e sha won e sha won erun won erun won Ani ke ma se laulau semi o laulau Make una no do garagara for me eh garagara Mase laulau semi o laulau Make una no do garagara for me eh garagara Make una no do laulau o laulau Make una no do garagara for me eh garagara Omo ye mi ayemafuge awa yeye fugefura gbe Ema waye ayemafuge o awa yeye fuge fumagbe Emara gbe From oloto to ikoriwo aye from ikoriwo To ipokodaye We from oloto to ikoriwo aye from ikoriwo To ipokodaye Oritsefemi musical taliban me and shiney We dey rock dem for town Some approve me for my song dem no get My money as at yesterday dem come begin Dey envy me He get bad mind he say my prize too high oh As he no fit buy ma na him Dey make am dey palantia I love the way dem dey tigege see the girls dem Dey tigege Love the way dem dey tigege see the boys dem Dey tigege E gba won e gba won ani ke jawon e jawon Oya e sha won e sha won ani ke run won e run won Ani ke ma se laulau semi o laulau Make una no do garagara for me eh garagara Mase laulau semi o laulau Make una no do garagara for me eh garagara Make una no do laulau semi o laulau No do garagara for me eh garagara Dem won come give us gbege Dem say dem won come give us gbege Dem won come give us gbege Dem say dem won come give us gbege When delta boys dem dey provoke Bayelsa dem dey with their bombing Warri na dem dey arrange the kaki Make you tell me who dem want come gbege oh When delta boys dem dey provoke Bayelsa dem dey with their bombing Warri na dem dey arrange the kaki Make you tell me who dem want come tebe oh

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Credits Not Found