Eko

Lyrics
Eko eko stand up Stand up everybody stand up now *** oya now oya now oya now oya now So me say Eko oni ko wa lo ko wa lo Koni ko wa lo ko wa lo Eko oni ko wa lo ko wa lo Koni ko wa lo ko wa lo Eko oni ko wa lo ko wa lo Koni ko wa lo ko wa lo Eko oni ko wa lo ko wa lo Koni ko wa lo Am a bona fied son of lagos state They call me omo eko akete Am a bona fied son of lagos state Shine your eye eko o gba gbere oh Am a bona fied son of lagos state They call me omo eko akete Am a bona fied son of lagos state Shine your eye eko o gba gbere oh For lagos fun 419 full everywhere For lagos don't let dem wash your head For lagos violence each and everyday No let bad beast come dey watch your way For lagos gbomo gbomo dey gbomo lo For lagos mosquito na sucking blood For lagos oh boy dey soji your brain No let lagos come bear your surname Eko oni ko wa lo ko wa lo Koni ko wa lo ko wa lo Eko oni ko wa lo ko wa lo Koni ko wa lo ko wa lo Eko oni ko wa lo ko wa lo Koni ko wa lo ko wa lo Eko oni ko wa lo ko wa lo Koni ko wa lo Okay see na lagos dem born me Na lagos I grow up Dem call me from village sey my son come home Thirty years ago I dey lagos dey hustle Dey bustle from one bus stop So I say o man make you no go lost ***analyse Eko mesi komi ayo **** Open up your ears and listen what I yarn Whne you make money for lagos Build house for your town **** Eko oni ko wa lo ko wa lo Koni ko wa lo ko wa lo Eko oni ko wa lo ko wa lo Koni ko wa lo ko wa lo Eko oni ko wa lo ko wa lo Koni ko wa lo ko wa lo Eko oni ko wa lo ko wa lo Koni ko wa lo My brother remember your village oh oh eh No go loss for lagos oh oh eh I say remember your village oh oh eh No go loss for lagos oh oh eh Lagos be like Italian fillare if you no *** Dem go chop your leg So my brother make you soji yourself Because lagos no be for any omo ote Because na lagos dem born me all my families Dem dey worri I dey hustle everyday I dey wake up and pray Make this lagos breeze no blow me throw way Eko oni ko wa lo ko wa lo Koni ko wa lo ko wa lo Eko oni ko wa lo ko wa lo Koni ko wa lo ko wa lo Eko oni ko wa lo ko wa lo Koni ko wa lo ko wa lo Eko oni ko wa lo ko wa lo Koni ko wa lo For lagos *** I say **** For lagos Ye governor fashola respect you know Oluomo oshodi **** for lagos Eshe tunapa you know for lagos **oritsefemi love you to the **you know Eleye le ***
Rate this song
0/5.0 - 0 Ratings
Loading comments...