Ebungalaba

Lyrics
Oritsefemi dey thank you papa eh eh Emasha for the beat oh beat oh Oye na mema ebungalaba jesu lamu eh Alpha and omega ebungalaba jesu lamu eh Eh chinekeme oh ebungalaba jesu lamu eh Jehovah shama ebungalaba jesu lamu eh Baba may your name be praised for Your goodness and mercies yaweh Upon my disturbance everyday Still you no let me go astray Baba eh na you dey make my heart dey beat eh Baba eh because of you I dey sing this music eh Everybody everybody bianu lele chinekeme Obu oyinioma wobu oyinoi ma eh Bianulele chinekemo wobu oyinioma Narekele idi nma eh wabu lele chinekemo oyinoima Chinekemo bianu lele chinekemo obu oyinoima Oye na mema ebungalaba jesu lamu eh Alpha and omega ebungalaba jesu lamu eh Oyinioma me oyinioma me oh Ebungalaba jesu lamu eh Jehovah shama ebungalaba jesu lamu eh This life wey me I dey e no be my own oh Air wey I dey breath I no how come eh Sun dey shine the moon dey bright Nobody know how you come to this life Forever I go dey praise your name Jehovah yaweh Ara nbe temi fe da dari ire mi sibi temi wa Baba ara nbe temi fe da oh dare ire mi o ire mi o Ire mi o mi o Oye na mema ebungalaba jesu lamu eh Alpha and omega ebungalaba jesu lamu eh Egbungalaba ebungalaba ebungalaba jesu lamu eh Jehovah shama ebungalaba jesu lamu eh Opo mu lero opo mu lero ye oh *** if no be you baba eh enemies for laugh me Dem for say na where you dey Tell dem today baba na your grace I take dey live eh Many don die and maney don go away Baba you be opo mu lero of my life eh Chai baba na opo mu lero of my life eh Oye na mema ebungalaba jesu lamu eh Ebungalaba jesu lamu eh ebungalaba jesu lamu eh Oyinoima oyinoima oyinoinma Ebungalaba jesu lamu eh Ebungalaba ebungalaba ebungalaba jesu lamu eh Ana mekelegi oh ebungalaba jesu lamu eh Alpha and omega ebungalaba jesu lamu eh Chineke me ebungalaba jesu lamu eh Ebungalaba Jehovah shama Ebungalaba jesu lamu eh Oritsefemi am singing bianu Lele chineke oyinoima Oyinoima oyinoima bianu Lele chineke obu Noyinoima **** bianu lele chineke obu oyinoima Ibu oyinoima eh bianu lele chineke obu oyinoima
Rate this song
0/5.0 - 0 Ratings
Loading comments...
Credits
- Producers
- Emma Shyne