Amazing Grace

Lyrics
Wow majekin lolori ko mi oh Wow wow wow wow wow ye Shower your blessings on me oh Lord the amazing grace oh Shower on us right now and everyday Lord the amazing grace oh sin don too Much inside our vein Omo the way this world dey go I don dey fear oh no ye Put ear everywhere na dirty things You go dey hearso dirty things you go dey hear Omo I dey wonder if this world won come To an end so many things you dey hear So many things wey I dey see my mind no forget My mind dey fear oh Earthquake horricane killing people everyday Na bablon wey nokoro for this naija wey we dey This ourreligious crisis na serious gbege Na bad government dey lead my people astray Some are working everyday but at the end we No get paid Some dey do juju because their maga no dey pay God the love wey you get for us make you no let Am fade away we dey beg baba loke make you Come show me the way Lord the amazing grace oh Shower on us right now and every day Lord the amazing grace oh sin don too Much inside our vein Lord the amazing grace oh Shower on us right now and every day Lord the amazing grace oh sin don too Much inside our vein I don fade and tire to this world of vanity Leaders killing theirselves because of royality People starving and many land over eating Disaster has taken a hold of their land and property The youth are practicing cultism and terrorism Many are called up to do suicide bombing *** fit through militant and tribalism Almighty god come to our rescue Moni aye le oh aye le oh Ayae le oh eniyan shoro Oritse mi oh oh oh Maje kori komi oh oh oh Lord the amazing grace oh Shower on us right now and every day Lord the amazing grace oh sin don too Much inside our vein Lord the amazing grace oh Shower on us right now and every day Lord the amazing grace oh sin don too Much inside our vein Lord the amazing grace
Rate this song
0/5.0 - 0 Ratings
Loading comments...