Jesus Pikin

Lyrics
[Intro: Orezi & Ice Prince] Ah, I say they call me Orezi I say they call me Zamani (Sprisal) Oh yeah Yeah eh e [Hook: Orezi] How you 'gon hate a nigga wey God don bless Wey God don bless How you 'gon hate a nigga wey God don bless Wey God don bless No matter how hard you try, you can never stop we You can never stop we No matter how hard you try You can never stop we You can never stop me [Chorus: Orezi] 'Cause I be Jesus pikin (eh), Jesus pikin (oh) Jesus pikin, (eh) hey Omo I be Jеsus pikin (eh), Jesus pikin (oh) Jesus pikin (еh) [Verse 1: Orezi] Driving 'round town in my Range Ro Me I send nobody oh Bad belle people make una lay low Jehovah dey by my side oh Back then dem be say Orezi no go blow oh But right now na we dey run show oh When you on your TV and your radio Omo Orezi song e don blow oh I no dey fear anybody, 'cause I believe in G-O-D Many things that my eyes don see Since 2010, we still dey run things All my ladies, if you wanna party Come ride with me All my fellas, we can get this popping All drinks on me [Hook: Orezi] How you 'gon hate a nigga wey God don bless Wey God don bless How you 'gon hate a nigga wey God don bless Wey God don bless No matter how hard you try, you can never stop we You can never stop we No matter how hard you try You can never stop we You can never stop me [Chorus: Orezi] 'Cause I be Jesus pikin (eh), Jesus pikin (oh) Jesus pikin, (eh) hey Omo I be Jesus pikin (eh), Jesus pikin (oh) Jesus pikin (eh) [Verse 2: Ice Prince] You know say I be Jesus pikin And that's why all my enemies dey fall and my people still dey call me To mash up the scene And bake bread with the whole team click, nigga you know what I mean No be person wey get big head dey know book pass No be person wey get auto-tune dey flow hook pass Do the math, I've been told me had a low hooks flap But I got Christ, so I ain't even with a broken heart, my G All of my ladies in the club, thy dancing for me And all my niggas in the street dem dey show me mad love in the hood, they chanting for me Uhn, you already know that I'ma go there Jehovah born a bad man, me I no fear See they can talk behind my back but me I no care That's when I heard them talk I be like oh yeah [Hook: Orezi] How you 'gon hate a nigga wey God don bless Wey God don bless How you 'gon hate a nigga wey God don bless Wey God don bless No matter how hard you try, you can never stop we You can never stop we No matter how hard you try You can never stop we You can never stop me [Chorus: Orezi] 'Cause I be Jesus pikin (eh), Jesus pikin (oh) Jesus pikin, (eh) hey Omo I be Jesus pikin (eh), Jesus pikin (oh) Jesus pikin (eh) [Outro: Orezi] I no dey fear anybody, 'cause I believe in G-O-D Oh no Many things that my eyes don see I say they call me Orezi Popito on the beat
Rate this song
0/5.0 - 0 Ratings
Loading comments...
Credits
- Writers
- Ice Prince
- Orezi