Asiko

Lyrics
[Intro] It's Sprisal Oh oh oh oh yeah yeah Popito on the beat Oh [Chorus] If you no know me You don't know nobody, you don't know nobody If you no sabi Orezi You don't know nobody You don't know nobody Asiko mi de oh, yeah e Asiko mi de oh (asiko Orezi, asiko Orezi) Asiko mi de oh (asiko Orezi, asiko Orezi) Asiko mi de oh (asiko Orezi, asiko Orezi) [Verse 1] I remember back then for Unilag Fine girls dem go look me waka pass Won ni mi o lowo lowo mi o ni class Say I dey wear okay ati canvas I kept on believing That one day my dreams would come through, yeah My mama been tell me say "My son, very soon the whole world go know you" And now that ghetto boy don blow And now that ghetto boy don show You dey perform everywhere around the globe Now I dey spend millions for a show This one na turn by turn, hey na turn my turn Right nowe don reach my turn Una go dance to Orezi [Chorus] If you no know me You don't know nobody, you don't know nobody If you no sabi Orezi You don't know nobody You don't know nobody Asiko mi de oh, yeah e Asiko mi de oh (asiko Orezi, asiko Orezi) Asiko mi de oh (asiko Orezi, asiko Orezi) Asiko mi de oh (asiko Orezi, asiko Orezi) [Verse 2] Many nights I cry Water run from my eyes oh I dey ask God why, why I never rise Said it took so long But right now I be number one On the countdown I be the number one On the radio station, I'm number one All over Africa, na me be number one Oluwa don bless me, oh Oluwa don bless me, yeah Ogene don bless me oh Ogene don bless me, yeah From okada to a Range Rover For Alaba, we don take over Now we turn up, dem dey take cover We spend money like say na paper [Chorus] If you no know me You don't know nobody, you don't know nobody If you no sabi Orezi You don't know nobody You don't know nobody Asiko mi de oh, yeah e Asiko mi de oh (asiko Orezi, asiko Orezi) Asiko mi de oh (asiko Orezi, asiko Orezi) Asiko mi de oh (asiko Orezi, asiko Orezi) [Outro] Asiko lo laiye Ara mi e ma á¹£e á¹£o le Asiko Ise loni ise I thank God for Sprisal, eh Alhaji JF Gbogbo fagbems Paki oh Handsome Wande Coal dem know my story eh Del B, Amir, them know my story Yung Chef and tizi Ferrari dem know my story Yong Kay, Deji, Igho dem know my story Kiddominant, yeah you know my story Banji, Kero, ogini dem know my story To all my fans, eh God go bless una oh oh oh eh Asiko Orezi Asiko, asiko mi de oh Asiko Orezi eh eh eh (Suka Sounds) It's a ghen ghen something
Rate this song
0/5.0 - 0 Ratings
Loading comments...
Credits
- Writers
- Orezi