Love You Well

Album cover art for "Love You Well" by Omawumi & Yemi Alade

Omawumi & Yemi Alade - R&B

Love You Well

0 Plays

Duration: 3:22

View Album

Lyrics

Make I vibe with my guitar I say before before, no be love I dey reason Tell me why I go reason Say na your love wey go free me (Baby I can't believe it o) All the winchy winchy wey dey try to defeat it I dey tell them they can't believe it It's finally my season, and I just cannot resist it o I no beg for Gold, I no beg for money It's your love that I'm wanting Your true love and affection I no beg for goldI no beg for nothing This love I can't deny it's true Cos baby I'm in love with you (I'm in love with you oo) So I say my baby Your body na him I wan kolobi Bad belle dem dey jealousy But omo no time for notice me oh So I say my baby Your body na him I wan kolobi Bad belle dem dey jealousy But omo no time for notice me oh Ahhn, welluu welluu Love you wellu welluu No matter the weather baby I go dey love you wellu wellu Love you wellu welluu No matter the weather baby Wellu oo ahhn, wellu Wellu wellu wellu You dey sweet my belly yeah Wellu wellu wellu You dey burst my medu ehh Na who say we no fit to make am God punish devil na liar (waka) Fire pass mountain of fire (Fire) We're getting better together Forever you and me Boy your love's enough for me Obukwa love ngeri Well of course ngeri Hmm, I get Tangerine Boy your love's enough for me Your body I won kolobi Your body I go kolobi o ehh Welluu welluu Love you wellu wellu No matter the weather baby I go dey love you wellu oo ahhn, wellu Welluu welluu Love you wellu No matter the weather baby, I go dey love you wellu Wellu oo ahhn Welluu welluu Love you wellu No matter the weather baby ahn Make I vibe with my guitar

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Writers
  • Omawumi
  • Yemi Alade