If You Ask Me

Lyrics
[Chorus] If you ask me Na who I go ask? The matter wey we see so E tey wey e start No be me go talk am E heavy for mouth If you ask me The matter for ground, eh Na who I go ask? If you ask me Na who I go ask? The matter wey we see so E tey wey e start No be me go talk am E heavy for mouth If you ask me The matter for ground, eh Na who I go ask? [Verse 1] The reason for, the reason for, the reason Why I'm soliloquizing yeah The things wey I dey see, wey I dey hеar I no go lie e pass me, oh I want to tеll the story but I've got to tell it from the starting, eh About a man, a woman, and their girl pikin Wait till the second verse before my story begins [Chorus] If you ask me Na who I go ask? The matter wey we see so E tey wey e start No be me go talk am E heavy for mouth If you ask me The matter for ground, eh Na who I go ask? [Verse 2] Oh, the woman travel, leave her daughter with the husband Home a-lonely (home a-lonely) E no tey, I begin see the man, his daughter and them dey play Strong play (they play strong play) A month later, the daughter say, her period delay I ask her who touched her, she say her daddy only I don't know what to say, I don't know what to tell her mother E be like say she get belle [Chorus] If you ask me Na who I go ask? The matter wey we see so E tey wey e start (E tey wey e start) No be me go talk am E heavy for mouth If you ask me The matter for ground, hey Na who I go ask? Oh-oh, hey Na who I go ask? Eh-eh, hey [Verse 3] The story wey I talk e be like say I dey play But all this type of things they happen every day Speak out or take some action, abeg you no delay No let matters worse pass as e dey, as e dey [Chorus] If you ask me Na who I go ask? The matter wey we see so E tey wey e start No be me go talk am E heavy for mouth If you ask me The matter for ground, oh Na who I go ask? Eh! Na who I go ask?
Rate this song
0/5.0 - 0 Ratings
Loading comments...
Credits
- Writers
- Omawumi